Show Posts
Pages:
[1] 2 3 4 ... 7
1  Forum / The Buzz Central / Re: Shameful Act!!! guys will you marry this kind of girl, watch out on: 3-02-2012 04:45 PM
abeg mak una leav d guy
d guy knw wettn hm de du
2  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / UNANSWER PRAYER on: 15-07-2011 10:37 PM
There was a man who did not go 2 church but would go searching for animals.
one day,he met a bear in the forest & began 2 run.the bear chased him & the man fell down.
He began 2 pray that the bear should not eat him.when the bear closed its eyes the man was happy
but the bear still ate him up.

THIS IS FOR THOSE WHO DON'T GO TO CHURCH.
3  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Am Tire Everyday Work! Work!! Work!!! on: 21-05-2011 12:36 PM
 Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy
4  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: MR & MRS on: 25-02-2011 04:23 AM
Quote from: Skypon2002 on 19-02-2011 07:22 PM
na u dey clean nyash for them? Angry Angry
d persn wer u dey c, no b mi.

mk u go shine ur eyez wel wel
5  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: TERRY AGAIN on: 18-02-2011 09:31 PM
Quote from: Skypon2002 on 18-02-2011 04:17 PM
Quote from: mugai4eva on 17-02-2011 01:49 PM
Quote from: Skypon2002 on 16-02-2011 07:58 AM
old posted b4 joke
 Grin

u no even talk am well
u no fit help person

na so u bad reach
 

ok next time i go help u Grin Grin
next tym no dey dictnashp o!!!
6  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: A CERTAIN MAN (TERRY) on: 17-02-2011 03:05 PM
Quote from: Skypon2002 on 17-02-2011 11:40 AM
Quote from: mugai4eva on 12-02-2011 07:34 AM
Quote from: Skypon2002 on 12-02-2011 05:45 AM
Quote from: mugai4eva on 12-02-2011 04:01 AM
Quote from: Skypon2002 on  9-02-2011 05:06 PM
Quote from: DaCutest on  9-02-2011 03:58 PM
Quote from: Skypon2002 on  9-02-2011 01:47 PM
Quote from: mrvoue on  9-02-2011 09:35 AM
Terry-Tarry...poster pls pick ur brain 4 floor and put it back in ur skull  Angry Angry Angry

sand don damage the brain oooo
make him come so that i go give am rat own Grin Grin Grin Grin
i no fit take dis
u don abuse d guy 2 much
@poster abeg reply him
Angry Angry Angry Angry
y do u want to create problems
i did not abuse the poster pls,

its not possible to exchange his brain with that of a rat
it is not even possible for his brain to fall on the ground
then y are u taking it personal?

i was only yabbing him

@poster, abeg i did not curse/abuse u ooooo
i was only yabbing Grin Grin Grin
skypon no fear,
problem no dey.

 Grin Grin Grin Grin
them wan stair problem between the two of us sha
but God disagree Grin

u are mouthed jare
u wnt gt word 4rm me Sad

as in?
go slp
7  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: MR & MRS on: 17-02-2011 02:57 PM
Quote from: Skypon2002 on 17-02-2011 11:56 AM
Quote from: mugai4eva on 12-02-2011 07:55 AM
Quote from: Skypon2002 on  9-02-2011 12:52 PM
Quote from: mugai4eva on  9-02-2011 02:10 AM
Quote from: Skypon2002 on 15-01-2011 12:25 AM
Quote from: mugai4eva on 14-01-2011 06:24 PM
Quote from: Skypon2002 on 12-01-2011 11:18 AM
him no dey chop good food na him make him body be like that
every time him go dey chop bread and tombo
i dey beta

u wer dey fight wit mad-man ova food 4 dustbin Grin Grin Grin
[/quo

y ur body com be like this?
no be lack of good food?
WETIN DO U

U NEVA KISS PERSON B4

shebi u see say i dey kiss my babe
so y u com dey ask?
u gt babe Cheesy Cheesy Cheesy
yep Grin Grin
dose ur babe wer no sabi clean nyash
 Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy
8  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: MR & MRS on: 17-02-2011 02:49 PM
Quote from: jjdogara on 10-01-2011 04:08 PM
i am out
abey comot, na who wnt u
9  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: WHAT DO U BELIEVE on: 17-02-2011 02:40 PM
Quote from: mrvoue on  9-02-2011 09:58 AM
poster go sidown 4 gutter Angry
na who dis 1 b
10  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: TERRY AGAIN on: 17-02-2011 01:57 PM
Quote from: bodeniyi on 15-02-2011 03:19 PM
posted b4 b4
u dnt eva post beta joke b4?
11  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: TERRY AGAIN on: 17-02-2011 01:49 PM
Quote from: Skypon2002 on 16-02-2011 07:58 AM
old posted b4 joke
 Grin

u no even talk am well
u no fit help person

na so u bad reach
 
12  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / TERRY AGAIN on: 15-02-2011 03:09 PM
One day a teacher askd his pupils 2 draw a cow eating grass. wen d teacher got 2 terry, he observed dat his paper was blank, he askd him dis question.
Teacher:Where is wat i tld u 2 draw?
Terry:I draw bt d cow had eaten d grass & wen out, if u had come earlier, u wuld ve seen it.
13  Forum / Relationships & Romance / 2 D LADIES on: 14-02-2011 04:03 AM
HAPI VALENTINE
14  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: A boy who had intentions of being a doctor got his WAEC result wit two credits i on: 14-02-2011 03:30 AM
i no fit laugh
 Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy
15  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Lie detector on: 13-02-2011 10:55 PM
pb4
16  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / 4 LADIES ONLY on: 13-02-2011 04:35 PM
VALENTINE DAY IS BY THE CORNER,SO LADIES APPLY IN PERSON
17  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: TERRY's original wife on: 13-02-2011 04:03 PM
nice one poster  Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy
18  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: WHAT DO U BELIEVE on: 12-02-2011 08:02 AM
Quote from: Skypon2002 on  9-02-2011 12:49 PM
Quote from: emejuru on  9-02-2011 02:48 AM
Quote from: mugai4eva on  9-02-2011 01:50 AM
Quote from: Skypon2002 on 31-01-2011 08:36 AM
heheheheheheheeeeee
another newbie, trying to cause wahala in the forum Grin Grin Grin Grin Grin
abi Grin Grin Grin Grin Grin Grin

she just change cloth Grin Grin Grin

heheheheheheheheeeee
a him she come dey make noise so that them go notice am Grin Grin Grin
skypon na true talk o!!!! Cheesy Cheesy
19  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: MR & MRS (Page 4) on: 12-02-2011 07:59 AM
Quote from: emejuru on 10-02-2011 12:17 AM
No i wan no who him dey ask
why u wnt knw,
or
u no sabi?
20  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: MR & MRS (Page 4) on: 12-02-2011 07:57 AM
Quote from: emejuru on  9-02-2011 02:55 AM
Quote from: mugai4eva on  9-02-2011 02:49 AM
Quote from: emejuru on  9-02-2011 02:47 AM
Quote from: mugai4eva on  9-02-2011 02:12 AM
Quote from: terryworld on 15-01-2011 12:32 AM
yeah na ekpenta man
U & DIS EKPENTA MAN

NA U SABI O!!!

you no better Grin Grin Grin
WHO

em who you dey ask nah!!!! Smiley?
u no sabi
Pages:
[1] 2 3 4 ... 7