Funke Akindele is one lady i respect so much, and as for the governor i salute him for what he has done so far may the ALMIGHTY CONTINUE TO BLESS THEM BOTH. AMEN!
As for u DJ SNIPPER what has this topic got to do with all the nonsense u mentioned here truely U ARE FRUSTRATED AND I THINK ONE ASHAWO HAS DEALT WITH UR SALARY THAT IS IF U EVEN HAVE A JOB......... OMO OSI, AKOSI BEERO, ALAILOGBON, OMUGO, ERANK JATIJATI, ENI AIJIRI AKIDANIDANI.
okada men i feel for una but if person check am from another angle na something good the governor do bcos some of these okada men dey use their bikes carry armed robbers go rob banks, market women, people in traffic and so on atleast robbery go reduce for lagos.
these are the kind of fortunate bastards i talk about, flogging adult as if they are his children or boko haram accomplice bastard governor na your papa get PHCN? abi your mama follow lay the foundation? DAM BURO UBA..
Una no dey when dem dey kill the four student abi? madam 66,000 naira deep freezer u want government to pay u for ur freezeru for wait n try to stop the student from entering ur bar na"ODE OSHI"
The policeman that also join in beating those boys should be brought to book and what about that particular wicked animal who calls himself a human i mean the very one that was hitting the late student on the head with wood shouting DIE! DIE!! DIE!!! IF THAT GUY IS NOT SINGLED OUT THIS CASE NO GO FINISH FOREVER BCOS SOME PEOPLE ARE WATCHING. I REST MY CASE. .
ok i don hear say una catch the guy with excess cash, i hope say una go tell us where the cash end up no be say una go colonize the raba nobody go hear anything if una know say una go kolormbi the guy money make una give am him cash back jare.
baba fryo sorry o, enor go better for all those bastard wey dey call dem sef police for that isashi police station, na so dem almost kill my inlaw last time. useless people when dem see armed robbers dem go dey change uniform to polo, na for innocent citizen body dem for dey get power... AWON OLOSHI JATI JATI.