Show Posts
Pages:
1  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Nigerian British Girl Dies After Buttock-Enhancing Surgery on: 16-02-2011 10:46 AM
what a waste! too bad. she never appreciated the way God created her. Am sure she's full of regrets wherever she may be now. Had I known always comes last. Women, make una learn from this tragedy oooooooooooooooooooooooooo. I don talk my own finish.........................
2  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: SSS seizes N1.7 billion cash at Lagos Airport on: 7-02-2011 09:08 AM
After the investigations, what comes next? Nothing........The people wey dey investigate go use magomago cover up the big big shots wey dey involve and share the pepper amongst themselves. Abeg make we lef matter for Mathias. Na today..................My hand no deyoooooooooooooooooo.
3  Forum / Relationships & Romance / Re: Can two age mates marry one another? on: 31-01-2011 09:49 AM
Yes, they can as long as they love, respect and understand each other.......No big deal. Na for Naija age dey bring wahala for marriage especially when the woman is older. Abi na lie my people?
4  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Mother Jailed For 10 Years For Having Sex With Daughter's Friends on: 25-01-2011 09:56 AM
Na craze dey worry dat oyibo mumu mother. Make i kuku tell im son to kolobiam...............Abi real men don finish for America? No wahala, Ogbologbo babes go show am pepper for dat prison......
Pages: