Abeg no blame the the girl for d infidelity, if na u marry that gorilla wetin u go do?? if d tori na true? it go be a lesson for all old ass wealthy Nigeria men wey toast young gals..their relationship is solemly based on money no love or affection involved? come on lets br realistic, if the man for no get money the girl wont be crazy enough to marry her..but all this confinement and phones taken away is a childish thing she's a grown ass woman. |