@adelewa, wts nice there? Abi na ''my dear'' dey hungry u 2 talk? @flourish, pls dnt start o... Do u nid 2 shift val's day 2 june 12 bcos ur b/frnd is a brokeass? Abeg na ur b/frnd sis dey dt pic?
oya tamper justice wit mercy, abeg** But u knw c say d posta d**k dey fail erection? If nt y e go say, e babe no get honeypot or even cat? E wan dciv us say e no dey mew mew**
ur teeth na T, O dey ur mouth, anoda T 4 ur teeth plus d O wey dey ur mouth nai b honeypot.. Y u no use c*@t, honeypot or even cat? C d way u put hand 4 chest like OMG na honeypot be dis!
@kasiemobi, e get Bosom wey no get milk? No b ur fault sha, na bcos say ur biro no get ink** @skypon, na my standing mirror u dey kal groundnut,abi? I go c where u go luk ur mouth 2moro**