SEEE ALL THIS UNA DEY TALK WASTE OF TIME THE KOKO BE SAY ,MY OWN OPINION ABOUT THE GIRL BE SAY , SHE NO WANT ANY MAN TO TOUCH HER BECAUSE SHE DEY SCARE OF GETTING PREGNANAT AND GOING THROUGH LABOUR PAIN ABI WETIN UNA THINK.PASS
[/quote
who tell u say she dey fear to get belle? She want a saint like my only.