Toggle navigation
Gistmania Home
LATEST
HEADLINES
PHOTOS
FORUMS
NAIJAPALS
MENU
Photo Galleries
Login
Register
Show Posts
Pages:
1
...
5
6
7
[
8
]
9
141
Forum
/
Relationships & Romance
/
Re: Ah!! 36 years old; never known a man before
on: 27-01-2011 02:03 PM
[Elder
Quote from: MissyBarbie on 27-01-2011 12:17 PM
Elder you well?
Ask urself. See ya mouth
142
Forum
/
Relationships & Romance
/
Re: Ah!! 36 years old; never known a man before (Page 42)
on: 27-01-2011 12:15 PM
PIKIN WEY CALL ELDERS YEYE.......NA YEYE ELDER HE GO BE 2
143
Forum
/
Relationships & Romance
/
Re: Ah!! 36 years old; never known a man before (Page 42)
on: 27-01-2011 12:11 PM
if a person won eat coconut he must break d shell first.......i go water till i eat d nut. LOOOOOOOSER!
144
Forum
/
Relationships & Romance
/
Re: Ah!! 36 years old; never known a man before (Page 42)
on: 27-01-2011 12:07 PM
Small pikin go continue to say hmmmmmmm....b'cos he no see wetin d elder dey see
145
Forum
/
Relationships & Romance
/
Re: Ah!! 36 years old; never known a man before (Page 41)
on: 27-01-2011 12:04 PM
I go first water ground wit sweet talk........then u no now
146
Forum
/
Relationships & Romance
/
Re: Ah!! 36 years old; never known a man before (Page 41)
on: 27-01-2011 11:57 AM
Wetin b hmmmmmmmmmm.....na gud news na
147
Forum
/
Relationships & Romance
/
Re: Ah!! 36 years old; never known a man before
on: 27-01-2011 11:50 AM
Quote from: Ifogra on 27-01-2011 11:45 AM
[Ifogra na d husband oooquote] Bravo! keep am up nd ur reward dey come very soon
148
Forum
/
Relationships & Romance
/
Re: Ah!! 36 years old; never known a man before
on: 27-01-2011 11:45 AM
[Ifogra na d husband oooquote][/quote] Bvravo! keep am up nd u reward dey come very soon
149
Forum
/
Relationships & Romance
/
Re: Ah!! 36 years old; never known a man before (Page 41)
on: 27-01-2011 11:05 AM
Shhhhhhhhhhh.....who give u mouth call my wife a lesbian. I dey warn u ooooooooo.
150
Forum
/
Relationships & Romance
/
Re: Ah!! 36 years old; never known a man before (Page 41)
on: 27-01-2011 10:38 AM
Fresh fruit naim dey sweet pass . If i eat raw wetin concern u na!
151
Forum
/
Relationships & Romance
/
Re: Ah!! 36 years old; never known a man before (Page 40)
on: 27-01-2011 09:32 AM
so una never find husband 4 dis woman?
na d husband dey talk so. Na d contractor dey create problem
152
Forum
/
Relationships & Romance
/
Re: Ah!! 36 years old; never known a man before (Page 39)
on: 26-01-2011 06:20 PM
Contractor make u no open d bid envelopes yet. i dey prepare my bid package. i must fait dis battle finis.
153
Forum
/
Relationships & Romance
/
Re: woo me. (Page 9)
on: 26-01-2011 05:27 PM
Dis pickin don reject himselfooooooooo. Lion wey say he no go b lion again
154
Forum
/
Relationships & Romance
/
Re: Ah!! 36 years old; never known a man before (Page 38)
on: 26-01-2011 04:50 PM
u wey b d contractor 4 d bid no tireooooooooo. We must bail all d water frm d pond 2 see d kain fish wey dey inside
155
Forum
/
Relationships & Romance
/
Re: Ah!! 36 years old; never known a man before (Page 39)
on: 26-01-2011 04:44 PM
Kennee u see say d tory won get "K" leg D bid b like say na 914 abi 419?
156
Forum
/
Relationships & Romance
/
Re: Ah!! 36 years old; never known a man before (Page 38)
on: 26-01-2011 04:38 PM
if anytin get belle e must born. Any tree wey bear frut go ripe & fall dan. any tory wey get beginin must get an end. Na wit dermination person dey win in life. I won see d end of dis tory if na true one. hahahahahahaha.......
157
Forum
/
Relationships & Romance
/
Re: Ah!! 36 years old; never known a man before (Page 37)
on: 26-01-2011 03:37 PM
Any mamalawo wey say i no go succeed in d tory of d 36 yrs virgin........i dey warn u get behind me
158
Forum
/
Relationships & Romance
/
Re: Ah!! 36 years old; never known a man before (Page 37)
on: 26-01-2011 02:36 PM
2 much waiting 4 me lucky guy? Amem, Amen
159
Forum
/
Relationships & Romance
/
Re: She is trying to seduce me (Page 6)
on: 26-01-2011 02:25 PM
Dis tory sweet no b small........wey u don chop and clean mouth
160
Forum
/
Relationships & Romance
/
Re: She is trying to seduce me (Page 6)
on: 26-01-2011 02:24 PM
Dis tory sweet no b small........wey u don chop and clean mouth
Pages:
1
...
5
6
7
[
8
]
9