Show Posts
Pages:
[1] 2 3
1  Forum / Relationships & Romance / Re: HE OR SHE BOLDLY WALK UP TO U on: 24-02-2011 07:36 PM
Na wheelbarrow i go take drive am comot for ma presence....Cheating! tofiakwa....
2  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: He would have been married this Friday on: 23-02-2011 06:04 PM
The time wey hin dey plan am, devil no dey that time o, police don use their net catch am now. na devil....This devil sef don suffer ooooo.... Greedy man! Onyioshi....
3  Forum / Sports / Re: Are u an arsenal fan? on: 23-02-2011 05:51 PM
For wetin nah?
4  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: PRESIDENT GOODLUCK JONATHAN TO BE PUNISHED 2011 on: 23-02-2011 05:49 PM
GEJ should apologise to the southwest...Period!
5  Forum / Sports / Re: BARCELONA FC VS ARSENAL AT NUO CAMP on: 23-02-2011 05:30 PM
U are commiting a fallacy..... A new king must be born, barca's dominance is nearing end.... I will come back to remind u after the big cracker...
6  Forum / Family / Re: Is it right for couples to use condoms?? on: 23-02-2011 05:25 PM
They can use it if they want.....
7  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: SEX JUDGEMENT on: 23-02-2011 05:04 PM
Funny ppl on this forum.....If person they vex and hin con come this forum that vexation go turn to laughter.......Una too funny for hia...
8  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: BRA AND BAR (Page 4) on: 23-02-2011 04:55 PM
Funny.......
9  Forum / Relationships & Romance / Re: BUY G STRING UNDERWEAR on: 23-02-2011 04:39 PM
See trap.....If ya wife catch u say u go dey buy G string pant for another lady, yawa go gas for ya head. Its better u refuse sharply.....
10  Forum / The Buzz Central / Re: Psquare Mansion Photos on: 23-02-2011 03:21 PM
Nice structure......The whole setup was really.....what do i say nw.....beautiful...weldone guys
11  Forum / The Buzz Central / Re: Lagbaja planning to remove his mask on 2nd of April on: 23-02-2011 03:10 PM
The question is, will u guys recognise him when he finally remove the mask? Don't think so...
12  Forum / Relationships & Romance / Re: WIFE BATHE HUSBAND WITH HOT WATER WHILE HE WAS ASLEEP! (Page 5) on: 19-02-2011 10:30 PM
Magic number has lead him to where he didn't prepare for. The woman get mind sha, carry hot water pour on ur husband's face! ekaete don confuse the man so tey na hot water hin take bath....Don't cheat next time.....
13  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Haba Africa!! Rwandian Minister Of Youth And Sports Bursted In Sex Photo Scandal on: 19-02-2011 10:15 PM
Oleku! tell him something wey hin no fit do...(Singing)...The man just dey spolash, dey grab nyash any how....lol..If na naija the thing happen, dem no send u nah! their ego go dey grow wella.
14  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: I'm I at fault? on: 18-02-2011 06:33 PM
U be corporate thief oooo....Only u go con chop 100meats, na ororo go dey come out from ur bumbum.....
15  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: bekee hard oo on: 18-02-2011 06:22 PM
common english u can spoke....Vocabulary
16  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: ROUGHEDGE IS BACK, THIS TIME WITH A BABE on: 18-02-2011 05:09 PM
So wetin con happen after the wig don comot? I sure say shame go catch the babe....wig wig wig
17  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: IF YOU HAVE A DIRTY MIND PLEASE DON'T READ OOOOOOOOOOOOO (Page 18) on: 18-02-2011 05:05 PM
Hilarious.........
18  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Pastor rapes job seeker during vigil … Says God has answered their prayer. on: 18-02-2011 11:21 AM
So, she can not shout if she does not wanted it.7pm...........12 prayer. wetin she dey find from 7pm.
19  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: 2 students killed as Valentine turns bloody in UNILAG on: 18-02-2011 11:02 AM
Nonsense.....
20  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Ex Governor Erects Multi-Billion Naira 'Wonder' In Banana Island Lagos on: 17-02-2011 06:53 PM
Na wao....No be small thing this guy build for there o...chei! Nigeria is the only place u can do any how and get away with it...We paraded rogues, thieves, rascals, area boiz, area streets, area homes, area everything...on and on....
Pages:
[1] 2 3