Nothing wey we no go hear for this world, 26 - 16? some 16yr old boys dey big pass their age sha, na hin deceive the gal. The guy done touch konji finish now the result na pregnant. Eddy or wetin be hin name, abort, the gal no wan do. so, u don become papi ni yen. |