Show Posts
Pages:
1 2 3 [4] 5 6 7
61  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: 50 Gets Sued for record on: 20-02-2011 12:23 PM
problem don come Grin Grin Grin 4 oga narrator,hisssssssssssss
62  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: London Woman Jailed For Sending Her Son Back To Nigeria on: 20-02-2011 12:20 PM
nija too much...come try dis one 4 here na....studip court, na u go decide were person pikin go stay, wahala dey sha Angry Angry
63  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: NA WAOOOO : 19 year old Lady Addicted To Eating Soap (Photos) on: 20-02-2011 12:16 PM
god have mercy....she need to visit mountain of fire church make dem no wetin dey wrong wit her, dis one don pass doctor own..... Shocked Shocked Shocked
64  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Rita Isoken Igbinedion Koko Manson Vs. Hon. Patrick Obahiagbon on: 20-02-2011 12:04 PM
coughing...i need water pls, dis gal wan kill me we laugh sote pepper don enter my throat..god give pple talent sha..hey na which one patrick de naaaa...english don tire me selfffffffffff Grin Grin Cheesy Grin Cheesy
65  Forum / Relationships & Romance / Re: IF TODAY WAS 2 B UR LAST DAY ON EARTH on: 19-02-2011 03:22 PM
Quote from: divineproject on 19-02-2011 11:42 AM
Actually am here on a purpose, until am through with my projects, am not going anywhere..........

On a more serious note, I take each day as it comes...........I have learnt to live each day at a time.............
true talk, i dey your side jareeeeeeee Wink Wink Cheesy babe u 3 much
66  Forum / Relationships & Romance / Re: Is it a must to have sex on Valentines day? on: 19-02-2011 03:19 PM
i wish i had an answer to dis question....never date any guy be4 not 2 talk if e go be must or not Cheesy Cheesy Cheesy
67  Forum / Relationships & Romance / Re: LADIES WHAT HAPPENED TO THIS HAIRSTYLE (ALL BACK) on: 19-02-2011 03:13 PM
Quote from: bittersweet on 19-02-2011 01:32 PM
Quote from: satyr on 17-02-2011 12:48 PM
Really, i miss this hairstyle on our nigerian girls,u look so pretty on this, for sure this is really Nigezie,..

ladies please go back to this look...i always feel hapy wen i see u girls on this...





Beautiful! Wink
true talk Kiss Kiss Cheesy
68  Forum / Relationships & Romance / Re: Questions girls ask on: 19-02-2011 03:09 PM
Quote from: xter on 30-07-2010 04:05 PM
on my way to.....
on ur way to where u no dey ever sit down 4 one place...yeyeeeeeeeeeeeeeeeee Cheesy Grin Cheesy
69  Forum / Relationships & Romance / Re: i am madly inlove with pointzero on: 19-02-2011 03:06 PM
i love him too....wat a guy Cheesy Cheesy Kiss Cheesy
70  Forum / Relationships & Romance / Re: hmmmm .... Sweet Names on: 19-02-2011 02:59 PM
i call him handsome, and he calls me lovely....dats all Cheesy Cheesy Cheesy
71  Forum / Relationships & Romance / Re: WILL YOU ALLOW PARTNER/SPOUSE SHAVE YOUR PUBIC HAIR? on: 19-02-2011 02:55 PM
na woooo Cheesy ;Di no go fit lie, if na d guy wey i rently fall in love wit.....problem no dey Cheesy Cheesy Cheesy
72  Forum / The Buzz Central / Re: Ice Prince ft. Brymo Oleku (Official Music Video) on: 19-02-2011 02:39 PM
the song make brainnnn,abey na i'm feeling big girl ooooooooooo be my version of the song;D ;Dice prince u 2 much Cheesy Cheesy Cheesy
73  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: SS2 Student Has 2 Wives, 7 Kids, Says I Endure Insults Daily on: 15-02-2011 10:07 AM
Quote from: mat-James on 14-02-2011 03:41 PM
alpha eno easy ooohh
kudos 4 allowing all those small small bomboi de insult u,
u still de petient, sorry eehh,
or u fit carry small bulala flog them on your way home 4 road
2 teach them some lessons about seniority in age
na wa 4 u Cheesy Cheesy Cheesy
74  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: 8-Year Old Girl Raped on: 15-02-2011 10:02 AM
God have mercy Shocked Shocked Shocked that man get children so....does he know wat it feel like having an 8 years old defied, abey make court stop to dey read section by section 4 us...we want action to section....way all the area boys wey dey lagos wen dis kind thin dey happen, dem know fit give am death sentence once Angry Angry Angry
75  Forum / The Buzz Central / Re: My man must be big and between 6'2 - 6'4 - Zara on: 13-02-2011 12:44 PM
Quote from: josiahlawson on  7-02-2011 12:02 PM
Quote from: blackass on  7-02-2011 11:54 AM
make una live am first i get good news for am...,.... he get one village wey dem dey call ubiyoko....make she run go there.....one handsome madman dey vacant and him get all the qualities  way she dey find:) Smiley Grin see as person be.... beutiful monkey.... who want marry u, no get eye...not to talk of say height Angry Angry Angry Angry.... run comot 4 here before i pull my cloth..........  
another way ugly girls dey use beg for husband Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked
bros no mind her, very stupid Cheesy Cheesy Cheesy
76  Forum / The Buzz Central / Re: DAUDA THE SEXY GUY... on: 13-02-2011 12:38 PM
person no get wetin him wan post,he supose go sleep inside fridge..haba Angry Angry Angry Angry
77  Forum / The Buzz Central / Re: Genevieve Nnaji, Kate Henshaw-Nuttal in cold war!!! on: 13-02-2011 12:35 PM
Quote from: Pointzero on 30-01-2011 06:23 PM
well thats there business.......................n not mine




hu are u askin if they are beefing each other...........are u not the informant,so u should know better.....................lol
bros i tire 4 her ohhhhhhhhhhhhhhhhhhhh Cheesy Cheesy Cheesy
78  Forum / The Buzz Central / Re: Why Majid Michael refused to come to Nigeria on: 13-02-2011 12:33 PM
Quote from: next2me on 12-07-2010 06:43 AM
All of you are fools for selling out, the report is clearly baseless and there is no element of truth in it... The problem with Nigerians is that they dont value what they have, who is Majid micheal compare to the likes of Ramsy Noah, Desmond Eliot, Pat attah and the rest? Nigerians have the habit of worshiping anything foriegn the fact remains that aside from leadership the best set of people from Africa are Nigerians you can qoute me on that.....
my dear,no need to waste time on dat i seconded u....becos i belive say we get stars, bt foreign things no go let us see road...if 4 example say 5 nigerians stand and i say van vicker and ramson noah who act pass...about 4 go say na van vicker,no be becos say na him act pass oh bt becos say he come from ghana and he fine wel wel, bt dem 4get say ramson noah fine and act pass van vicker.... Angry Angry >:(God go help us becos these days no be who act pass dem dey check, na who fine pass,especially if to say na girls na i ask dat question...may God help us... Cheesy Cheesy Cheesy
79  Forum / The Buzz Central / Re: Why I fought 9ice —Ruggedman on: 13-02-2011 12:08 PM
Quote from: MissyBarbie on  4-02-2011 02:19 PM
Quote from: AlphaOscar on  1-02-2011 12:03 PM
I think the way both of them handled the whole was just immature. They should move on. I think they are doing so.

gbam!
CORRECT,na true talk me dis....move jareeeeee...and live talk for who get am Cheesy Cheesy Cheesy Grin Cheesy
80  Forum / The Buzz Central / Re: Psquare Mansion Photos on: 13-02-2011 12:05 PM
Quote from: kisito on 23-12-2010 08:57 PM
THIS IS MY KIND OF HOUSE AND IT WILL COME TO REALITY
@KRISITO...oh boy i second u oooooooo.....dem too much,becos E NO EASY HEYYYYYYYYYYYYYYY Smiley Smiley Smiley
Pages:
1 2 3 [4] 5 6 7