Show Posts
Pages:
1 ... 3 4 5 [6]
101  Forum / Politics / Re: FBI wants 26-year old Nigerian scammer on: 19-01-2011 05:13 PM
great 9jerian,great olaniyi,efcc no where 419 dey dem no go go catch dem,pesi use im brain get money fbi&efcc come dey show demsef,e 4 beta mk efcc or fbi employ di guy mk im dey use di brain work 4 dem.gudluck pipu wey u carry join body wetin dem be?if una no fit do dem anytin mk una leave olaniyi alone oooooooooo
102  Forum / The Buzz Central / Re: ID Cabasa, Toni Payne Shuns 9ice Birthday on: 18-01-2011 02:07 PM
both fans are di pipu makin tins worse for them,some pipu will just open their mouth and say watever  dey like abt somebody,why cant you pipu dat is condeming them try and settle the score btw them,you pipu are making tins worse.if you cant settle the matter stop blaming one for anoda.as 4 u 9ice try nd settle wit ur friends if at all u cant tk ur wife back.if u ar my blood broda cant advise u to tk ashewo for a wife.
Pages:
1 ... 3 4 5 [6]