Show Posts
Pages:
1 ... 503 504 505 [506] 507 508 509
10101  Forum / The Buzz Central / Re: Ice Prince ft. Brymo Oleku (Official Music Video) (Page 2) on: 19-02-2011 02:16 AM
Quote
thats song is good but only me remains the best

na minaj station dey play your own music???   
   
abeg Ice Prince   you try, nice song!!!
   

10102  Forum / The Buzz Central / Re: Tuface Idibia opening a night club in Festac? (Page 4) on: 19-02-2011 02:09 AM
To me, i no dey against wetin he wan do with him money. after-all na him make the money E no easy...
but my own be say, make he add the hotel "ashawo" place because he like woman well well
make he dey give them bele for there Roll Eyes
10103  Forum / Relationships & Romance / Re: Do you believe in open relationship? (Page 12) on: 19-02-2011 01:58 AM
close one sweet pass...but E no consine me ...
10104  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: BUSTED: Two Sisters Arrested For Using Fake Credit Card For Boob Surgery (Page 5) on: 19-02-2011 01:40 AM
Quote
i know the addreess. just go to aswani buy over size bra and load enough rags or better still a very big popo inside and you are instanta.

Hmmm!!!  dis your own wey you dey tell dis girl now...Na aboki own be dat.
dis one don pass Bosom , na kolo be dat.... Shocked
10105  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: CARRY YOUR BURDENS. (Page 4) on: 19-02-2011 01:32 AM
Quote
i fight u? Na reply i reply u

Ok! but dat kind reply hot well well...
10106  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Ribadu pledges one million houses, 30m jobs (Page 6) on: 19-02-2011 01:28 AM
all dis politician self, dem don carry there own come again!!!
make he build the house...ha him and him family go stay there. "ANUOFIA"
promise and fail politicians...
10107  Forum / The Buzz Central / Re: Aproko Exclusive: Toni Payne Dump 9ice For This Slim Guy (Page 4) on: 19-02-2011 01:18 AM
this one na another man headache!!!
i pass am.
10108  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: NA WAOOOO : 19 year old Lady Addicted To Eating Soap (Photos) (Page 8) on: 19-02-2011 01:12 AM
Quote
pastor..fast and pray for her na..
come to me house make we pray together..

na person ..wa u won rape u dey find abi?

E be like say dem don rape you b4? people dey talk how dey go take pray and cast dimon from girl head
you dey there dey talk about rape!!!
E be like say you dey enjoy am self??? Roll Eyes
10109  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: BUSTED: Two Sisters Arrested For Using Fake Credit Card For Boob Surgery (Page 5) on: 19-02-2011 12:50 AM
those girls are so fulish by doing that.  their yash don open like fawu own..
because if breez blow fawu yash go open.
imitation girls...WOOOOO
10110  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Apple CEO Steve Jobs has just six weeks to live: Report (Page 5) on: 19-02-2011 12:42 AM
he is not dead yet people are crying...do you guys want to berry this man Alive?
you don't even know if this gist is fake or truth.
10111  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: CARRY YOUR BURDENS. (Page 3) on: 19-02-2011 12:18 AM
Quote
@kenolis,ok i don hear ur smelling mouth

E never rich Quarrel... abi we dey fight?
10112  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Bad Market on: 19-02-2011 12:07 AM
witch kind Bad market joke be this? abeg na new year be dis ohhh...
10113  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: A boy who had intentions of being a doctor got his WAEC result wit two credits i (Page 12) on: 19-02-2011 12:03 AM
Quote
u go fear question

you dey fear? i no go beat you, na joke we dey...
10114  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: CARRY YOUR BURDENS. (Page 3) on: 19-02-2011 12:00 AM
Quote
jog?

"judge"
you 4 use ur brain knw wetin i mean!!!
10115  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: CARRY YOUR BURDENS. (Page 3) on: 18-02-2011 11:44 PM
Quote
i still dont get y dont u xplain directly...

why your conciense dey jog you nah?
you shit 4 pant?
10116  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: A boy who had intentions of being a doctor got his WAEC result wit two credits i (Page 11) on: 18-02-2011 11:40 PM
Quote
thats why my bars are full of broken bottles

who be dey drunker man?
10117  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: funny classroom joke (Page 3) on: 18-02-2011 11:28 PM
Quote
hahahahahahaha 4ny
i don tire

you tier 4wot brother? abeg oh see my armpit no hair for there!!!.
people wen don tier neva recover.
10118  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: BUSTED: Two Sisters Arrested For Using Fake Credit Card For Boob Surgery on: 18-02-2011 11:12 PM
Quote
MAKE WE SEE AS THEY WAN TAKE ENJOY AND SHOW OFF THE BOOBS JOB FOR PRISON Grin Grin Grin Grin Vain life.
But finally sha, na men dey push women into this thing with their subconcious demands and roamy eyes,,,,,,,,,,,,na wah ohhhh.

Me for like the thing ohhh,,,,,me too wan carry heavy ''WENNE'' kegs  Tongue Tongue Where they dey do am sef for mushin?Huh?? Grin Grin[/quot

witch kind men dey bush woman to do rubish?
your own dey your boby...if dem give you nose you go take snurff...
come make i show you where you go pump your Bosom . you 4 carry baloo add 4 your own nah?
10119  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: London Woman Jailed For Sending Her Son Back To Nigeria (Page 8) on: 18-02-2011 10:49 PM
So na crime say woman send her own son to his country?
i never see where this kind thing dey happen b4!!! Abormination Tufia kwa!!!
10120  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Apple CEO Steve Jobs has just six weeks to live: Report (Page 2) on: 18-02-2011 10:28 PM
Quote
ANYWAY SINCE YOU DIDNT GET YOUR NEWS FROM CNN RATHER FROM A NATIONAL ENQUIRER WHICH IS A GOSSIP MAGAZINE, SO IM NOT GONNA COMMENT NOW COS THE STORY MIGHT BE FALSE.

I'm with you brother...i will never believe this story untill six weeks time..
Pages:
1 ... 503 504 505 [506] 507 508 509