See eh hanty we just want remove buhari because of over 30trillion wey em dun squander. Make una no use stories spoil people mind. No be him be the same man we buy babe car give am huge amount of money.. Genevieve where you dey? Come ooo
U talk am well. Na because buhari don disappoint everybody with the level of him govt corruption na im dey make people consider atiku. No be say atiku na better person. We know am na.