when warri boy want sabi book na so e go brilliant to the extreme. e come be like say dem dey collect the intelligence of every other person for the community put inside d boy head because na so the other community members go dey useless dey cause trouble up and down
after all the brouhaha nothing go still happen. na so dem raise dust that time for buhari certificate issue and nothing happen in d end. she go just quiet until the dust blow over and another scandal hit another politician shift attention from am. na naija we dey. anything goes.