I feel ashamed watching this. The core of APC leadership were once members of NADECO who fought or pretended to fight military dictatorship years back. But now they have morphed into civilian dictators themselves with INEC in their pockets. Any protest is dealt with decisively by APC thugs openly.
Hmmm mama born boy do celebration to thank God. Boy talk say him want be girl. Carry himself go keep on top slaughter table. Na im butcher slaughter am. Now we no go hear word.
No worry. Na ya party APC dey power. Make u feel wetin common man dey feel. Ya own even better say u dey hospital. For most Nigerians na self medication cos no money to go hospital.
Tomorrow police go come tell us say na the heroic men of the police force rescue the man from kidnappers based on intelligence gathering. Dem go tell us say the kidnappers managed to escape with gunshot wounds after heavy gunfire.
This is your chance to be free from Wike and you are not taking it. What are you apologising for or explaining. Destroy Wike's structure, create your own and be your man. You are in charge now. Don't be weak!!
Make u see as e bin dey for amaechi wey u make politically irrelevant. U dey chop for APC, u still wan chop for PDP, u dey chop for abuja and u still wan continue chop for rivers state. Na oversmart na im make monkey fall from tree.