Show Posts
Pages:
[1] 2 3
1  Forum / The Buzz Central / Re: I’m a virgin, I know nothing about sex! —Seyi Hunter on: 29-06-2014 08:05 AM
Who knows.....she might be a virgin.......virgin in d sense dat a Dick hasn't entered her honeypot before but she has done other things like romance.
2  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Spotaneous Human Combustion: 3-Month-Old Baby Catches Fire On His Own [PIX&VID] on: 27-08-2013 07:48 PM
film trick season 1
3  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: TRAITOR: Namadi Sambo single out as one of Boko-Haram's sponsor on: 26-03-2012 05:31 PM
Quote from: Senegal on 25-03-2012 09:21 PM
Trust only a dead Muslim Lips Sealed
even a dead aboki don't trust. Am not surprise at all, since wey their mohammed follow for boko haram,
 Sambo too go follow na
4  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Man claims to have map of heaven on: 20-03-2012 04:20 PM
Chai see wetin alcohol dey cause
5  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Wedding Day Blackberry Madness? Wife Pinging On Wedding Day on: 5-03-2012 08:10 AM
Maybe she was chatting wit the girl at her back
6  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: VIDEO : "If The Nation Will Break, Let It Break!" - Bishop Oyedepo on: 29-02-2012 08:37 AM
girl i love u for that u too much
Quote from: open_reality on 28-02-2012 11:10 PM
The people of Niger delta revolted and we understand what the are talking about because they provide 95% of the total money we (including aboki's) squander in this country.
What is boko haram going to bring on the table to make us listen to them?
Where are all the aboki's here? make una come answer ooo.
What do you guys have to offer? this matter don pass shoe shining, selling of carrot, suya, sugar cane, gworo(kola nut), doing gate man or abokilistic manicure and pedicure. The koko of the matter is; what reasonable thing do you guys have to offer? The only thing you fools have offered us so far, is bomb and sharia.
sharia na by force? We've enriched una pocket, give una money to buy tooth paste to brush teeth, and all you guys can reward us with is to kill our people, destroy our houses(even our place of worship) and bring down our businesses.
This is my question to all the aboki's here on naijapals: What the bloody hell are you fools going to contribute to the growth and development of Nigeria? The answer is simple; absolutely nothing!! Therefore, divided we stand, united we fall. Some day, either una like am or not, Nigeria must divide
.
7  Forum / Sports / Re: Mikel Obi Set To Quit Chelsea For Russian Giants on: 24-02-2012 04:47 PM
Oboy u better stay where u dey o or else even sharks football club or enugu rangers no go sign u, people wan join millionaires club u dey run. if u feel say u good then prove yourself. even goal self u no fit score, infact u and torres na jew
8  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: 19 Years Old Shoots His Parents For Trying To Kill Him In His Dream on: 24-02-2012 11:39 AM
Witch
9  Forum / The Buzz Central / Re: Dbanj and Mohits In New York Rampage, More Pictures Emerge... on: 23-02-2012 09:20 AM
May God never let me have a child like d'banj in Jesus name Amen Amen. Narrow is the way to heaven but broad is d way to hell fire
10  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Nigerian Children Are The Most Mal-Nourished In The World on: 22-02-2012 09:01 AM
Agnex wetin u dey drag for? 2go u go drag even for naijapals too i go send u back to villa ooo
Quote from: Agnex26 on 21-02-2012 02:29 PM
Tongue abeg make dem go sit down where dem get dat fact from. Yeye ppl wel no get work.
11  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Workers Shut Down Oceanic Bank Head Quarters In Lagos on: 18-02-2012 10:59 AM
Una say Oceanic bank but na Ecobank i dey see there
12  Forum / The Buzz Central / Re: Photos/Pictures Of Blue Ivy Carter, Beyonce an Jayz's Daughter on: 11-02-2012 10:54 AM
How Jayz take dey sure say na em pikkin be this. I dey suspect Sean paul
13  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Boko Haram to FG - "Qur'an is Above Nigerian Constitution" on: 4-10-2011 08:36 AM
Water don pass garri abeg Baba God come start the rapture we don ready
14  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: BOKO HARAM TOP COMMANDER, OTHERS ARRESTED! on: 3-10-2011 12:47 PM
Why them dey waste time na, make them first cut thier dick show us then we know the next punishment for them. I dey vex
15  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Segregation: Bishop Oyedepo's Covenant University Deny Muslim Students Admission on: 30-09-2011 11:10 AM
You are bless mixbrown abeg tell the idiot more
Quote from: mixbrown on 30-09-2011 11:03 AM
Quote from: anike06 on 30-09-2011 10:27 AM
dis is rubbish and pls my naija pals frnd if u do no wat to say u can easily keep ur silly mouth shut dis oyedepo or wat is he callded is doing rubbish and i believe the fool among u will support him why can,t u just take think of if other universities are doing this how will u all be educated or graduated why can,t u people say the truth and let the truth set u free

You are the biggest fool ever for not only insulting people making meaningful comments but also insulting a Man of God.
16  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Segregation: Bishop Oyedepo's Covenant University Deny Muslim Students Admission on: 30-09-2011 10:22 AM
Let me start by thanking you sir for bouncing that guy, please still check inside incase some still dey inside make u bounce dem too
17  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: MOTHER PAYS WITH HER LIFE.......what a luv! on: 29-09-2011 10:55 AM
Am still crying :'( :'( :'( :'( :'( :'( :'( :'( :'(
18  Forum / Relationships & Romance / Re: 12 Signs That She Might Be Cheating On You on: 26-09-2011 01:34 PM
That number 9 dey make me suspect my baby hmmmmm Undecided
19  Forum / The Buzz Central / Re: Meet The Hottest and Most Handsome Guys In Nigerian Entertainment on: 26-09-2011 01:11 PM
Dbanj 10%, Wizkid 5%, Lynnx 55%, MI 78%, Jim Iyk 45%, Ramsey Nouah 82% and Van Vicka 95%. Nobody should comment tanx
20  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: NECO Results Out, Another Mass Failure! on: 24-09-2011 01:18 PM
You sure say una calculate this thing well because the number of student wey dey enter school every year too plenty oooo even sef some no dey see space enter
Pages:
[1] 2 3