terry.. i think u'r making a good point... pls its joke forum and not politics or the kind of rubbish gucci posts here for us... its horrible. i wish all pals in joke forum will understand that everything is all about joke..we dont see alot of people anymore.its bad :'( :'( :'( :'( i want to smile again,,infact i want to laugh.
come oo poster, is this wht you spent ur life time studing? maybe u took a Bsc studing it in the university only for u to use it as a joke..its not funny atall. try again. keep trying young man...
this man this boy abi this pikin, where i go classify u sef? u never even land u don dey post yeye jokes.this joke make sense to u?u no dey see well abi? u no see say people dey cry for ur joke.. take ur time ooo.or u go post am for anoda forum. jjjjsssshheeeewwww
my pretty young lady... pls sign out of jokes, move to homepage take your cusor down u'll see politics or invite friends. ask them there, they will help answer your question. i believe u have been to relationship and romance and everybody have a problem they need solution for..i wish i could help :'( :'( :'( :'(