Show Posts
Pages:
[1] 2 3 4 ... 21
1  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Happy married life Steven on: 16-05-2011 04:44 PM
 Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin
i dey come oooh, i never land
2  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Happy married life Steven on: 16-05-2011 03:59 PM
congratulobia steven
am happy for u ooooh
after 9 months, na baby or girl go be d results of .....
3  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Emejuru why naaaaaaaaa? on: 16-05-2011 03:54 PM
waooo this guy, na real YEYE boy
4  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: why do break you own? (Page 3) on: 12-05-2011 06:31 PM
Quote from: emejuru on 12-05-2011 06:02 PM
Boo Undecided
busy boy
5  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Oga na wAooooo on: 12-05-2011 06:19 PM
i c
6  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: why do break you own? (Page 2) on: 12-05-2011 06:00 PM
Quote from: Sheree on 12-05-2011 05:59 PM
Quote from: dollymacy on 12-05-2011 05:46 PM
Quote from: Sheree on 12-05-2011 05:33 PM
Quote from: dollymacy on 12-05-2011 05:22 PM
Quote from: Sheree on 12-05-2011 05:19 PM
Quote from: chicanorose on 12-05-2011 05:17 PM
sheree love longest time

hello sweetie, how u dey now?
wetin dey shele ?

why do u break ur own

no be ur fault, na the aro people wey release u today cause am

na straight jacket dem suppose to put u. Angry Angry Angry

make u dey open dat gutter wey u dey call mouth well well Angry Angry Angry

heyhey :'( :'( :'( :'( :'(
i go tell my mama 4 u

I go wuz ur face now Tongue

make you cry me a river, u hear Tongue

u fit fight?
7  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Kids too dey do ham on: 12-05-2011 05:58 PM
i seeing
8  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: why do break you own? (Page 2) on: 12-05-2011 05:46 PM
Quote from: Sheree on 12-05-2011 05:33 PM
Quote from: dollymacy on 12-05-2011 05:22 PM
Quote from: Sheree on 12-05-2011 05:19 PM
Quote from: chicanorose on 12-05-2011 05:17 PM
sheree love longest time

hello sweetie, how u dey now?
wetin dey shele ?

why do u break ur own

no be ur fault, na the aro people wey release u today cause am

na straight jacket dem suppose to put u. Angry Angry Angry

make u dey open dat gutter wey u dey call mouth well well Angry Angry Angry

heyhey :'( :'( :'( :'( :'(
i go tell my mama 4 u
9  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Kids too dey do ham on: 12-05-2011 05:45 PM
i c
10  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: why do break you own? on: 12-05-2011 05:22 PM
Quote from: Sheree on 12-05-2011 05:20 PM
Quote from: dollymacy on 12-05-2011 05:16 PM
i c

na wetin you see? Huh?

dat thing u break na
11  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: why do break you own? (Page 2) on: 12-05-2011 05:22 PM
Quote from: Sheree on 12-05-2011 05:19 PM
Quote from: chicanorose on 12-05-2011 05:17 PM
sheree love longest time

hello sweetie, how u dey now?
wetin dey shele ?

why do u break ur own
12  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: why do break you own? on: 12-05-2011 05:16 PM
i c
13  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Unbelieveable on: 12-05-2011 04:53 PM
i c
14  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: why do break you own? on: 12-05-2011 04:50 PM
emejuru, u know seh u need medication?
15  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: why do break you own? on: 12-05-2011 04:45 PM
Quote from: AKIOLUFUNMILAYO on 12-05-2011 04:42 PM
offline

online
i see u with my two korokoro eyes
16  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: new seatbelt (Page 2) on: 12-05-2011 04:43 PM
Quote from: emejuru on 12-05-2011 04:36 PM
Quote from: AKIOLUFUNMILAYO on 12-05-2011 04:31 PM
Quote from: emejuru on 12-05-2011 04:28 PM
Amebo who asked you?
sharrrrrrrrrrrap Angry

god save you today,i be think
say you wan say sharap,but
the rrrrrrrr plenty,so i pass
but anyhow i count 1 Angry

wetin u wan do?
17  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: why do break you own? on: 12-05-2011 04:39 PM
Quote from: stephen153 on 12-05-2011 04:36 PM
hehe
dolly i think say u don repent

u know sey madness no dey finish 4 body na
my madness yeye comes up today
18  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / why do break you own? on: 12-05-2011 04:33 PM
I no fit laugh oooh
wetin do her own?
19  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: new seatbelt on: 12-05-2011 04:15 PM
Quote from: emejuru on 12-05-2011 04:14 PM
poster you for put your wife
for the car butt and suffocate her
their, instead of doing it where everybody
see you.

i know seh, u get mouth like parrot
bush boy
20  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: NEW TERMS & CONDITION FOR USING THIS FORUM on: 12-05-2011 04:00 PM
Quote from: omotoyosolabisi on 12-05-2011 03:50 PM
make all of u ram take am easy ooooooooo

sey i dey see vision?
first time wey omotoyo go open her mouth
congratulobia
Pages:
[1] 2 3 4 ... 21