everybody no believe. make them go to hell, this world wey we dey so this dey happen, i don see things, u never see, so keep quite.
Bros wetin you don see wey your grandpapa nor tell you? Abi you don hear things... Nor go believe wetin you know even confirm because na road to hell be dat oo