for Africa here na govt be our own problem, but for Europe na snow na real wahala. but i wonder if snow fall fr naija just for one almost half of the population will drop dead cos the govt no prepare at all............
for wetin........ ok maybe i can see it in two perspective 1. if we are base in Yankees i fit knee down because of the things that can later be involve 2. in african naija for that matter NEVER............... i go just tell am for mouth and if she like make she hear
If we say make dem kill the police man wat of the pickin wey the girl go born sey the pickin no go get PAPA niii. this world is coming to an end oooooo
GOD is surly blessing NAIJA with knowlegbe ateast this means that our university gradute is learning something from the university even when our government is trying to destroy our school. GOD bless you the invevtor and more of this will come