Show Posts
Pages:
1  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Three Weeks Old Baby’s Arm Amputated by 27 years Old Brother In Akwa Ibom on: 10-10-2011 08:01 AM
wonders shall never end the heart of men is full of evil GOD have mercy on us all amen Huh?
2  Forum / The Buzz Central / Re: Tonto Dikeh Fights Van Vicker On Movie Set (Page 7) on: 4-09-2011 07:28 AM
NA REAL 'honeypot DICK ' SHE BE YEYE GIRL
GOD I HATE THAT GIRL  :'(
3  Forum / The Buzz Central / Re: Tonto Dikeh Fights Van Vicker On Movie Set on: 4-09-2011 07:07 AM
honeypot abi na tontooo u dey craze i see am for joint the other day wey we dey ganja na so she begin halla for my guy all of us dey take am but na over dose dey worry the babe
4  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Pictures: LASTA Officials Arresting Bicycle Riders For One Way! SMH! on: 4-08-2011 09:26 AM
wonders no fit end when work no dey wetin you expect abi them no go eat no be work and chop dem dey do Grin
5  Forum / The Buzz Central / Re: Rumour: Ini Edo Strips Oge Okoye During A Fight On Movie Set on: 23-06-2011 06:14 PM
why her thing no show make man see free show, wetin i forget say i don see am before seff .almost every time Tongue Grin
6  Forum / Sports / Re: Kanu Appointed As Special Adviser To Imo State Government on: 20-06-2011 05:43 PM
go cut  your share papilo. abeg my beer dey hot
7  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: I am not a rich pastor - Controversial TB Joshua on: 20-06-2011 05:14 PM
i hear you abeg make i go finish my beer
8  Forum / The Buzz Central / Re: Did Dbanj Sacrifice His Soul To Illuminati To Join Kanye West?? on: 12-06-2011 02:55 PM
wetin concern agbero and over load if dbanj want to join the devil wetin concern us here abeg make i go shak so beer
9  Forum / The Buzz Central / Re: JACKPOT: Uche Eze (Bella Naija Set To Wed Bode Pedro (Ex-Lagos State Governor) on: 12-06-2011 02:31 PM
abeg make i see road , na only them dey marry abeg i need some green bottles
10  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Woman claims watching 3D film made her pregnant (Page 2) on: 12-06-2011 01:58 PM
wetin man no go hear for america, abeg make i go drink
11  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: INCREDIBLE!!! Our White Bosses Call Us "Black Monkeys" - Nigerdock Workers on: 30-05-2011 11:18 AM
kaycee 1989 you are big fool well i don't blame you, you are just a a little foolish boy that has not being out of nigeria before.i have being to many countries and i know how we are being treated so shut your stinking mouth if have nothing to say,  RESPACT YOUR COLOUR ,RESPACT YOUR RIGHT AND ALWAYS DO THE RIGHT THING GOD WILL HELP US
12  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Bus driver and his conductor in custody for rape on: 17-05-2011 05:09 AM
DEM DON ENTER, MAKE THEM SETTLE D WOMAN WELL BECAUSE SHE SUFER ENO EASY I SURE SAY DEM SMOKE GANJA FIRST :'(
13  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Leteast!! Guineans sell their kidneys for $10,000′-Poverty No Good on: 17-05-2011 04:58 AM
Chinese at it again... my ppl Chinese meant no good for african, they should not be allowed to settle anywhere in our continenet nothing good can ever come from any chinese to african man...they are wicked mean and parasitic in nature, could u imagine that it's in their constitution to cheat a foreigner? they supply us fake goods, do all sorts of work in other ppl's country thereby rendering the citizens jobless, they steal our oil, kill our ppl everyday claiming they carry drugs, they don't extend our naija visas and claim we r illegal immigrants .MY BRODA U ARE RIGHT CHINESE PEOPLE NA WHO NO NO THEM BUT WE GO SHOW THEM HAHAHAHAHAHA Roll Eyes
14  Forum / The Buzz Central / Re: DAUDA THE SEXY GUY... on: 13-02-2011 05:49 AM
mumu topic Grin
15  Forum / The Buzz Central / Re: Why I fought 9ice —Ruggedman on: 13-02-2011 05:44 AM
rugged if no be say u be chelsea fan l for say you be fool or even foolish wetin be your own and where your albulm dey sale mumu from what you hear no say you see and 9ice you self i go flog you oloshi Grin
16  Forum / The Buzz Central / Re: Genevieve and Dbanj Finally Breaks Up and Goes Seperate Ways on: 13-02-2011 05:28 AM
dat is all bullshit, make dband abi na dbanj go look for small pretty and fresh girl marry instead of dat old cargo Grin
17  Forum / The Buzz Central / Re: Kelly Hansome fights in Abuja nite club on: 11-02-2011 04:29 PM
let him go into the market and sell his useless music and not in peoples club please
18  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Youth Corper Shot… Mistaken For Antelope on: 10-02-2011 05:13 AM
ANTELOPE!!!!!!!!!!!!!!!!! i am not sure he is telling the truth.POLICE we no get.GOVERMENT we no get. na only GOD fit save us :'(
19  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Okada Riders And LASTMA/BRT Buses Clash In Ketu, Lagos on: 10-02-2011 04:54 AM
is only in nigeria you hear bus kill okada and so on is as a result of recklessness on the part of the drivers,and lastma are not doing any thing to help the situation they only interested on how much they make in a day instead of saving lifes.and it pains me to read on papers every day on how people die carelesslyin nija.our goverment should come to china and see how a country is surpose to be runed upon the huge population in china some times i feel like not going back to nija but then there is no place like home.GOD SAVE US AMEN
20  Forum / The Buzz Central / Re: Funke akindele (jenifa) attacked by robbers! on: 8-02-2011 02:50 AM

 Shocked
Pages: