Show Posts
Pages:
1 [2]
21  Forum / Relationships & Romance / Re: Can You Go Out Without Wearing Pants? (Page 2) on: 2-03-2011 09:56 PM
If my girl ready to do am and she still wear pant, i swear i no go do again
22  Forum / Relationships & Romance / Re: PROSTITUTE!! PROSTITUTE!! PROSTITUTE!! (Page 2) on: 28-02-2011 09:19 PM
All women are prostitutes and all men are their client, because the only thing that lead women to prostition is money and what women want is money, what men give to women is money. Just that some took it as their major occupation and some are use corny corny way to collect the money from men, the whole world know say every girl like money and na those unregistered ahawo dey see money from men pass.
23  Forum / Relationships & Romance / Re: Are Naija Men Romantic? (Page 4) on: 28-02-2011 09:12 PM
Quote from: sophiebaby on 28-02-2011 05:02 PM
why una wan no...
ok.. na lebaneese i like. or albino
Na e bi say u go still follow naija man, cos now wey u don hear say they be the best, you go wan try them. I am sure.
24  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: London restaurant selling Bosom milk ice cream (Page 2) on: 27-02-2011 09:38 AM
It is better to suck directly from the boobs itself than to lick ice cream from it.
25  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Why I plotted my elder brother’s kidnap — Female undergraduate on: 24-02-2011 10:30 PM
She better stay there, cos her friends in her prison ward go don tell another shape way to kidnap, if she comes out now, she go fit kidnap 100 people at once without any trace. let her stay there till she is atleast 80 years old.
26  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Lagos, one of the worst cities to live in on: 24-02-2011 10:24 PM
Lagos here i come, i will see you soon
27  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Haba Africa!! Rwandian Minister Of Youth And Sports Bursted In Sex Photo Scandal on: 21-02-2011 04:23 PM
no mind dem, bcos person dey enjoy himself with the sweetest thing on earth, thats why people dey criticise am. i do pass this one, make una go call police for me.
28  Forum / Relationships & Romance / Re: how often do you have sex on: 19-02-2011 12:57 AM
Though i love it everyday but cant get a match for it
29  Forum / Relationships & Romance / Re: Can You Go Out Without Wearing Pants? (Page 36) on: 19-02-2011 12:54 AM
@everfresh, why u no like make ur honeypot dey dey wet always for ur man to see something to lick?
30  Forum / Relationships & Romance / Re: Can u turn a wh*re into a house wife? (Page 16) on: 19-02-2011 12:27 AM
Thats good atleast it will guarantee every day sex.
31  Forum / Relationships & Romance / Re: ....His girlfriend dumped him cos he denied her sex... (Page 20) on: 19-02-2011 12:23 AM
She should come to moi, i have it long, fat and ever ready.
32  Forum / The Buzz Central / Re: Aproko Exclusive: Toni Payne Dump 9ice For This Slim Guy (Page 2) on: 18-02-2011 08:13 PM
Na the one on her blackberry they see, what about all the dicks wey she don dey take in her honeypot since then, she don dey phyuk teytey, knoji too dey hold am, even wen she dey with nice she dey do outside
33  Forum / Sports / Re: MAN U FORM (Page 14) on: 18-02-2011 08:04 PM
Man Utd till i die, we are the best, the only team that makes their fans happy, we are winning the league this season, arsenal go phyuk ur gun.
34  Forum / Relationships & Romance / Re: Do you believe in open relationship? on: 18-02-2011 06:44 PM
ALL JOIN!!!!;
35  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Apple CEO Steve Jobs has just six weeks to live: Report on: 18-02-2011 06:43 PM
e yaaaaaaa, we really need miracle, baba God pls, i know there's nothing u can't do, pls help this man.
36  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Nigerian British Girl Dies After Buttock-Enhancing Surgery on: 18-02-2011 06:14 PM
So sad, last month it was sexy cora with her boobs, now somebody from my country with her nyash, b4 b4 it was stell obj with her her nyash, boobs, p*****sy and the rest, none of them survived it, pls ladies i no dey play with una what matter is the honeypot not nyash.
Pages:
1 [2]