Show Posts
Pages:
[1] 2 3
1  Forum / The Buzz Central / POSTED WITH MOBILE APP on: 21-09-2022 05:08 PM
Una don go do that thing to born twins.
2  Forum / Naijapals Base (Metro life) / POSTED WITH MOBILE APP on: 19-07-2022 04:34 PM
Outdated books wey una dey use?Those books are no longer useful the whole world don move una still dey use 1800, Shakespeare, Einstein, formula
3  Forum / Politics / POSTED WITH MOBILE APP on: 9-06-2022 01:53 PM
why am i hearing and reading It for the very first time?Nobody hear am
4  Forum / The Buzz Central / POSTED WITH MOBILE APP on: 26-05-2022 02:27 PM
The enemy dey inside house.
5  Forum / Naijapals Base (Metro life) / POSTED WITH MOBILE APP on: 16-05-2022 10:51 AM
why must they deny him entro when this his papers are tight and correct.What is it that they want that other nations did not ask?Even better nations allowed him paasage can you imagine
6  Forum / The Buzz Central / POSTED WITH MOBILE APP on: 12-05-2022 08:01 PM
hmmmmmmmm nollywood
7  Forum / Politics / POSTED WITH MOBILE APP on: 9-05-2022 04:51 AM
kaiiii......every Dick, Tom and Harry,dey buy form
8  Forum / Politics / POSTED WITH MOBILE APP on: 9-05-2022 04:48 AM
Quote from: gogoman on  9-05-2022 04:48 AM
yes na yam flour  Grin Grin Grin
9  Forum / Naijapals Base (Metro life) / POSTED WITH MOBILE APP on: 6-05-2022 02:06 PM
Senceless youths.If dem see bob,dem go dey hail and beg am for Money.
10  Forum / Relationships & Romance / POSTED WITH MOBILE APP on: 6-05-2022 02:04 PM
Quote from: UWAYO link=topic=null.msgnull#msgnull date=1651842273
In no distance time na She go dey Waka from One Temple to another searchi
No worry in no distance time na She go dey Waka from One Temple,church,native doctor looking for a husband to pay only brideprice wey go be buying of drinks and kolanuts.
11  Forum / Relationships & Romance / POSTED WITH MOBILE APP on: 6-05-2022 02:02 PM
In no distance time na She go dey Waka from One Temple to another searchi
12  Forum / The Buzz Central / POSTED WITH MOBILE APP on: 13-04-2022 10:34 AM
you use condom or not cheating Is cheating no justify bad tin
13  Forum / The Buzz Central / POSTED WITH MOBILE APP on: 13-04-2022 10:33 AM
if you see the way She dey behave sef u go know Say She no be better wife and God come give her females too
14  Forum / Naijapals Base (Metro life) / POSTED WITH MOBILE APP on: 12-04-2022 01:23 PM
Why dem no allow them fight Shamelessly in public even the One wey stand up go meet the other be like Say She fine high na man go make them disgrace themselves.
15  Forum / The Buzz Central / POSTED WITH MOBILE APP on: 12-04-2022 01:14 PM
This Is what you get when you have an irresponsible Person as a mother and people like bobrisky around your home and Kids while growing up.You Neva see anytin yet  
16  Forum / The Buzz Central / POSTED WITH MOBILE APP on: 12-04-2022 01:10 PM
na waooooo wahala everywhere.na if u no get u go dey talk anyhow for Pipo matter.Cannu Imagine small boy talking to his step mum in such a manner and him stay for the woman  house and She Fed him aswell.
17  Forum / The Buzz Central / POSTED WITH MOBILE APP on: 24-02-2021 03:32 PM
This is just the biggining of all ur downfalls licking brain like you.Evil has found a place to stay with you.Kaiiiiiiiiii....i pity for ur life pity life na condermed person like bobrisky you see to tatoo for uor body.Tatoo itself is bad not to talk of dat of that evil personified.
18  Forum / The Buzz Central / POSTED WITH MOBILE APP on: 20-02-2021 08:16 AM
mouth no dey pain una?she don go market come back una still dey carry her market 4 head
19  Forum / The Buzz Central / POSTED WITH MOBILE APP on: 12-02-2021 02:50 PM
look if you really have eyes person like her even if she get normally she can neva spent her money 100m on a car
20  Forum / Politics / POSTED WITH MOBILE APP on: 12-02-2021 02:15 PM
lets us all get Ak watever and butcher all of them immediatly we see them were they are welcome.This is 2021 for goodness and humanity sake lets stop behaving like cows.
Pages:
[1] 2 3