lets us all get Ak watever and butcher all of them immediatly we see them were they are welcome.This is 2021 for goodness and humanity sake lets stop behaving like cows.
wetin come concern me.Africans with foolish mentality go Hollywood ho see.You thief person husband,d mumu wey no dey talk cos u don tie d man down finish. dey born,born thinking say dat go hold d man too 4 ground.no worry oneday d man eye go open.
Ahaha logistics ko,logistics Ni?See dis small boy wan just play people their money like dat.him dey crazzzzzzzzzz,him dey maaaaaaaaaad my pay all.And he has to pay more cose he did not respect his part of d contract,disappointment,etc.etc.
Ho noooo, u see Y nigerians are heartless people?let me not just mention tribe.These are women like herself oh.....instead of donating even if its 10naira. Each to help her,and take her to hospital,cos it will go along way for her,They are there taking pictures NAWAOOOOO.
First thing First.Nice write up i mean very nice writeup.and very,very very funny i laughed all' thru.it Was fun Reading it.though,at dat point in time,and right there,its not funny atallllll,and with d heat too.but oh sis people Need to stop going 4just reception oooh.atleast show love and attend d church ceremony.atleast 1_2hours wont change anything in ur Life.if It feta to ur turn,or Simeone u love,and everyone DID not attend d church ceremony and all' in d chopping ground,u Will then learn to stop.