Show Posts
Pages:
1 2 3 [4] 5 6 7 ... 62
61  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: men are like.... on: 23-04-2009 10:36 PM
Steph, Steph, Steph, how many time did i call you? Would like to drink agbo now, while it is still hot?
62  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Punishment that fits the crime on: 23-04-2009 10:32 PM
14 inches, u sure say no be u do the woman doggie, come dey lie ontop Dog head? God dey oh!
63  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Cheap Nigerian men on: 23-04-2009 10:29 PM
Steph, beta make sure u no marry ijebu man! ok? funny tho!
64  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Buy it honey on: 23-04-2009 10:28 PM
Steph, u are my friend, ehn? but this thing has been posted b99 times
65  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Don't Disgrace your Family on: 23-04-2009 07:25 PM
U dey fear? mention their names na!
66  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Tips oN How 2 Destroy A Lover's fone......Season1 on: 23-04-2009 07:24 PM
Quote from: Sheenor on 23-04-2009 10:04 AM
e don
go bi
that
wetin be yah own sef?
67  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: CHAMPIONS LEAGUE on: 23-04-2009 07:15 PM
Quote from: victortbone on 23-04-2009 10:18 AM
hmmmmmmn,abeg una get bed 4 hia i wan sleep
here resemble ur BQ? abeg waka go front jare? sleep ko, die ni!
68  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: MIKE IS DEAD... on: 23-04-2009 07:12 PM
God luvs mike the most, also scorpion!!!
69  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: SERVES YOU RIGHT!!!!! on: 23-04-2009 07:05 PM
Quote from: Kristiantus on 23-04-2009 03:41 PM
Quote from: quinzee4me on 23-04-2009 03:38 PM
i just dey tell people like u, if u like frown u nose, i hope say u yellow so dat if u get one punch for ur eye with bottle e go red well well, instead wey u go take advice u dey complain
me, yellow pawpaw? Angry
inshort i no need your advice again.... wetin, na by force...  Angry
inshort leave am, even if dem take omorogu break my head e no concern you... Sad
krist u wan fight this kano babe? i pity u oh! u no say u be ma friend! nwayo nwayo oh!
70  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Baby Photographer on: 23-04-2009 06:39 PM
Quote from: quinzee4me on 23-04-2009 04:24 PM
iphie u no go kill me but come first iphie na krist i want make we join hand reduce im thing bcos he dey terrorise me no be small


i mean terrorise me left right center

help me ask am wetin i do am b4 i begin teach am dat thing wen u wan teach 14_ inches long Kiss
kai see nwa teacher!
71  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: 3 MALES! 2 FEMALES!!!!! on: 23-04-2009 05:56 PM
HELLO ANYBODY HOME?Huh?Huh?Huh?Huh?
72  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: CHAMPIONS LEAGUE on: 23-04-2009 09:59 AM
Quote from: ironlady on 23-04-2009 09:52 AM
odabor
odaror jare
@sheenor, u drink ?
73  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: 3 MALES! 2 FEMALES!!!!! on: 23-04-2009 09:55 AM
Quote from: ironlady on 23-04-2009 09:46 AM
remain 2 day
u no wan go abi?
74  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Don't Disgrace your Family on: 23-04-2009 09:50 AM
Quote from: ironlady on 23-04-2009 09:39 AM
oooh wow uwho don disflower 4 here?bad mamajama full dis forum
who dem be?
75  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: CHAMPIONS LEAGUE on: 23-04-2009 09:47 AM
Quote from: ironlady on 23-04-2009 09:35 AM
olohun maje x2
komani baje ooooo
amin oh!!!!
76  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: 3 MALES! 2 FEMALES!!!!! on: 23-04-2009 09:44 AM
6 mins expired!!!
77  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Tips oN How 2 Destroy A Lover's fone......Season1 on: 23-04-2009 09:42 AM
its 6 minutes already, go and sleep, lo fi ara lele!
78  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: IRON LADY WHEN SMALL LOL on: 23-04-2009 09:41 AM
bye bye!!!
79  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Tips oN How 2 Destroy A Lover's fone......Season1 on: 23-04-2009 09:39 AM
make u go begin prepare money for ransom be dat oh! if na the tin wey ur mind tell u be dat ? abi in travel go bayelsa of recent?
80  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: 3 MALES! 2 FEMALES!!!!! on: 23-04-2009 09:38 AM
your 6 mins starts from now! oya!!!!
Pages:
1 2 3 [4] 5 6 7 ... 62