Show Posts
Pages:
1 2 [3]
41  Forum / Forum Games / Re: Describe yourself in one word (Page 370) on: 31-03-2011 08:19 PM
DEADLY
42  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: 750,000 women commit abortion yearly – NURHI on: 29-03-2011 07:37 PM
Huh? 9ja fiple i beg una ur wahala 2 much. Na only u fit dey chop n vomite bad ths. I beg una make TSUNAMI no fall cos na jeje pikin dey wey una go invite half way back 2 sq 1...
43  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: 750,000 women commit abortion yearly – NURHI on: 29-03-2011 06:42 PM
na wa o married women wey dey abort wetin unmarried go do... 9ja n d world. MAY THE LORD HAVE MERCY ON US B4 ANOTHER TSUNAMI...
44  Forum / Relationships & Romance / Re: ....who are u missing in NAIJAPALS... (Page 11) on: 24-03-2011 09:45 PM
all no go aqea 4 NP corners wey time no / meet me 2 touch
45  Forum / Relationships & Romance / Re: ....who are u missing in NAIJAPALS... (Page 11) on: 24-03-2011 09:42 PM
mixn keballa wey no fit great me
46  Forum / Relationships & Romance / Re: ....who are u missing in NAIJAPALS... (Page 10) on: 24-03-2011 09:40 PM
i dey mix elevry bondi wey no dey kia about new bees
47  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Question of the year... make una no abuse me too much ooo on: 24-03-2011 09:29 PM
Grin nw if 2 say me i go jst dey watch. n ready 4 plan B
48  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Question of the year... make una no abuse me too much ooo on: 24-03-2011 09:26 PM
walahi wait bode i 4goten my tooths outside repeat ur statemnt.
49  Forum / Relationships & Romance / Re: Public Disgrace! on: 24-03-2011 08:45 PM
Grin Grin Grin i trust her nothn of such'll apen. Na my eyez i dey take luk, any directn i like i fit turn. Besides she mustn't b d@ agresive!
50  Forum / Relationships & Romance / Re: what do u do wen u r horny?? on: 24-03-2011 08:26 PM
 Grin Grin ;Di pray 2 GOD
51  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Task force discovers bomb factory in troubled Jos on: 23-03-2011 06:31 PM
JOS "HOUSE OF EVIL" no "D EVIL DEAD" na wa o 4 d big politicians wey dey sponsor 'em. Upon d slogan 1 9ja!
52  Forum / Relationships & Romance / Re: "my gal friend loves party more dan she loves me"..gush!! on: 5-03-2011 11:27 PM
Hw long av u bin courtn? All u nid is sit her down talk n pray. Letn her knw d qualities of bin a RESPONSIBLE MARRIED WOMAN... Human beings r prone 2 changes sha!!! .
Pages:
1 2 [3]