Show Posts
Pages:
[1] 2 3 4 ... 29
1  Forum / The Buzz Central / Re: How To Differentiate Nollywood (Nigerian Movies) From Hollywood Movies (Page 2) on: 23-06-2012 10:13 PM
Quote from: gabinosat on 23-06-2012 10:09 PM
[/i]Be wasting ur time writing nonsense here while they are making their millions.You must be a nollywood addict to have known their short-comings.I hate to see nigerians that always see nothing good in nigeria.Keep on watching ur HOLLYWOOD.


God bless u my brother.. no mind this pikin wen say e mama food nor swt, na beggar e go be 4 life.. Angry Angry Angry Angry Angry Angry Angry Angry
2  Forum / The Buzz Central / Re: How To Differentiate Nollywood (Nigerian Movies) From Hollywood Movies on: 23-06-2012 10:10 PM
@Poster.. which one u don fit do for ur life?? if i gv u paper nw mk u write short story on jst two pages u nor go fit, na to come here post nonsense.. mk una grow up for that naija wen una dey oo.. common sense nor common oo...
3  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: 12 Things Women Do Better Than Men on: 6-06-2012 07:49 PM
Quote from: Idbabe on  6-06-2012 12:18 PM
Guy if women grow older dan men which i may be forced to agree with you, its becos of the various activities they go through in life to make u men happy.  Remember women are multi-tasking.  Body noh be fire wood na, beside women loose blood every month while u guys never loose any instead u gain more blood from women.  So bros dats the cos Grin Grin Grin Grin

wait, u say u loose blood and we gain?? u knw the amount of blood wen dey that Sp Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed wen dey enter ur body every 5 to 6 times a wk??
4  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: 12 Things Women Do Better Than Men on: 6-06-2012 07:43 PM
Quote from: Idbabe on  6-06-2012 12:18 PM
Guy if women grow older dan men which i may be forced to agree with you, its becos of the various activities they go through in life to make u men happy.  Remember women are multi-tasking.  Body noh be fire wood na, beside women loose blood every month while u guys never loose any instead u gain more blood from women.  So bros dats the cos Grin Grin Grin Grin

Watin una dey go thru to mk us happy, say una go dey house dey gossip us wen we don go work to mk money for una to chop, na im una take dey mk us happy?? we nor dey do things to mk una happy?? ok.. All the money wen we dey work for, give to una, nor be to mk una happy, abi u don see woman wen go happy wit u witout money?? abi, the faster! faster!! wen una dey shout, ohh!! there.. that is the place.. faster!! nor be 4 una to dey happy, u knw the work we dey do to take u there, nor be him men dey die put so?? u don see the face of a segxwally satisfied woman b4, mk u knw as e dey be?? why i dey ask u self, U nor knw as u dey feel and hw ur face dey be wen Bros don wound u finish, u think say na small work to put u in that state of Omeren-merenism, all nor be to mk una happy??
5  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: 12 Things Women Do Better Than Men on: 6-06-2012 07:21 PM
Quote from: ina-caj on  6-06-2012 07:12 PM
na true

na true say watin?? Huh? Huh?
6  Forum / Relationships & Romance / Re: A Woman’s Sexiest Time Is 11pm On Saturdays – Survey (Page 10) on: 28-05-2012 09:50 PM
Quote from: jumie88 on 28-05-2012 03:35 PM
buhahhhaa Grin Grin Grin Grin na so i gud on bed reach abi na so i fyn reach wey una two dey drag mata Grin Grin Grin Grin Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes

hmmm! beauty na the eyes of the person wen e get am e dey.. Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes mk u nor jst look that guy face oo.. Wink Wink Wink
7  Forum / Relationships & Romance / Re: A Woman’s Sexiest Time Is 11pm On Saturdays – Survey on: 28-05-2012 09:47 PM
Quote from: jumie88 on 28-05-2012 03:31 PM
Shocked Shocked Shocked Shocked Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes so na like diz u b Huh? Huh? Huh? Huh? must u enta evry hole Huh? Huh? Huh? Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Cry Cry Cry Cry

Babi.. no na, u knw say na only that ur hole i like na. Kiss Kiss Kiss and na there i go wound put Cheesy Cheesy Cheesy Kiss Kiss
8  Forum / Relationships & Romance / Re: A Woman’s Sexiest Time Is 11pm On Saturdays – Survey on: 27-05-2012 11:46 AM
Quote from: FlyMamacita on 27-05-2012 09:05 AM
My sexy time last nite was wicked  Grin Grin Cool

yes baby.. u knw we enjoyed every bit of it.. Kiss Kiss :- Cool Cool Cool
9  Forum / Relationships & Romance / Re: A Woman’s Sexiest Time Is 11pm On Saturdays – Survey on: 26-05-2012 09:46 PM
Quote from: FlyMamacita on 26-05-2012 10:49 AM
Wellllll am ready for tonight own  Cool Grin

hmmmm!! i'm ready too oo.. my body is doin me one kind nw self.. Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy
10  Forum / Relationships & Romance / Re: All these lies about virginity on: 26-05-2012 08:45 AM
Quote from: jossy4reall on 26-05-2012 08:41 AM

4 ya mind.......u believe say dem dey knw practical sex 4 book huh Huh?

 Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked so u nor knw Huh? Huh? Huh? Huh? chai.. nor worry, i go tell her mk she pass u some of the books.. Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed
11  Forum / Relationships & Romance / Re: A Woman’s Sexiest Time Is 11pm On Saturdays – Survey (Page 10) on: 26-05-2012 08:39 AM
Quote from: Treasure2 on 26-05-2012 08:35 AM
How you wan take help me...you don help your self???...He is very very ok and sound in health.... Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy

very very ok wit that Belle?? Huh? Huh? hw e take dey muke-muke wit that pregnancy Huh? Huh? Huh? Huh? and u say sound in health Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked
12  Forum / Relationships & Romance / Re: All these lies about virginity on: 26-05-2012 08:35 AM
Quote from: Treasure2 on 26-05-2012 08:29 AM
You no well at all...Make my Ajanni catch you...... Grin Grin Grin Grin Grin

hw e wan take use that belle catch me Huh? Huh? Huh? abeg cum jor, mk i inspect u the way e never inspect u b4 Cheesy Cheesy Cheesy and i knw say u go like am.. Kiss Kiss Kiss
13  Forum / Relationships & Romance / Re: A Woman’s Sexiest Time Is 11pm On Saturdays – Survey (Page 10) on: 26-05-2012 08:31 AM
Quote from: Treasure2 on 26-05-2012 08:06 AM
I complain to you..i like him like that.. Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin

i jst dey wan try help mk u help urself oo, cos that belle dey block easy flow.. Grin Grin Grin Grin Grin
14  Forum / Relationships & Romance / Re: All these lies about virginity on: 26-05-2012 08:26 AM
Quote from: Treasure2 on 26-05-2012 08:22 AM
How you wan take inspect am kwanu.... Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy

I be special inspector oo, wen u don cum inside u go knw Cool Cool Cool Cool Cool and u go like my inspection wella.. Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy
15  Forum / Relationships & Romance / Re: All these lies about virginity on: 26-05-2012 08:20 AM
Quote from: Treasure2 on 26-05-2012 08:10 AM
Grin Grin Grin Grin Grin..women and lies...i never see...make dem come my own still dey...Ndi ara... Grin Grin Grin Grin

 Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked wit Ajanni, the Aboki man, ur own still dey?? Huh? Huh? Huh? Huh? Huh? i go like do inspection.. Cool Cool Cool Cool Cool
16  Forum / Relationships & Romance / Re: All these lies about virginity on: 26-05-2012 08:17 AM
Quote from: jossy4reall on 26-05-2012 08:06 AM


wit all dis her sexology lectures.........are u still waiting 2 be told dat she is teaching 4rm experience??.........In fact na she go dey teach Waco things he dont knw abt sex

 Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked So to know book nw na crime Huh? Huh? Huh? Huh? ok, i go tell her say mk she nor teach una again.. Cool Cool Cool Cool Cool
17  Forum / Relationships & Romance / Re: A Woman’s Sexiest Time Is 11pm On Saturdays – Survey (Page 10) on: 26-05-2012 07:58 AM
Quote from: otagermo on 25-05-2012 09:22 PM
old man.....dis nwa babe here so much need we the small boys blood to be refreshing her bodi.......nobi una old school blood wey don turn to black colour already............. Roll Eyes

  Shocked Shocked Shocked Shocked Na u wen carry mirror 4 head be small boy Huh? Huh? Huh? i hope say ur wife nor buy mirror ooo?? cos ur head is a better mirror Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes 4 the last time, leave my babi alone.. Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy
18  Forum / Relationships & Romance / Re: A Woman’s Sexiest Time Is 11pm On Saturdays – Survey on: 26-05-2012 07:54 AM
Quote from: perfectdiva92 on 26-05-2012 04:23 AM
well na opinion sha..any time of d day  Grin

 Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked na so e dey do u reach Huh? Huh? Huh? Huh? Huh? Huh?
19  Forum / Relationships & Romance / Re: A Woman’s Sexiest Time Is 11pm On Saturdays – Survey (Page 10) on: 26-05-2012 07:53 AM
 
Quote from: Treasure2 on 25-05-2012 05:42 PM
Why i go join wound you wey me never wound Ajanni finish.

 Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked So na u dey behind Ajanni wounding Huh? Huh? Huh? Huh? Huh? Huh? abeg, mk u pity am small, cos i see say e don dey 7 months gone Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes help am out abeg.. Grin Grin Grin Grin Grin
20  Forum / Relationships & Romance / Re: All these lies about virginity on: 26-05-2012 07:49 AM
Quote from: mizcollins1 on 25-05-2012 08:14 PM
how she go take put the virginity back na Undecided..tell me mai go find my own abeg Embarrassed Embarrassed Grin Grin Grin

 Shocked Shocked Shocked Shocked so u don lost ur own too?? Huh? Huh? Huh? okkkk!! no worry, i go tell u wen to cum 4 private consultation for my head office.. Cool Cool Cool Cool
Pages:
[1] 2 3 4 ... 29