Show Posts
|
Pages: |
12
|
Forum / Sports / Re: Osaze odemwingie banned from super eagles!!! |
on: 27-12-2012 10:53 AM
| SHAME ON YOU STEPHEN KESHI FOR THIS UNSPEAKABLE ACT, I CAN SEE THAT THIS IS NOT ABOUT FOOTBALL ANY MORE IS ALL ABOUT OGA ABI? NA U TEACH OSAZEE HOW TO PLAY FOOT BALL? IDIOT NA U KESHI WITH YOUR BIG BELLE GO COME PLAY THE BALL ABI? | | |
13
|
Forum / Sports / Re: Osaze odemwingie banned from super eagles!!! |
on: 27-12-2012 10:36 AM
| IKPEBA WHO GIVE YOU PRINCE OF MONACLE? UNA TIME DON PASS I BEG MAKE UNA COMOT FOR ROAD WITH UNA BAD LUCK, MAKE UNA LET THE YOUNG PLAYERS SHINE OOH, OSAZE IS THE BEST PLAYER NIGERIA EVER, UNA DROP AM BECAUSE HE TELLS THE TRUTH, SEE NA U AND YOUR FAMILY GO COME DEY PLAY THE BALL ABI? NA FRUSTRATION AND FAILURE NA HIM DEY WORRY UNA SO OK OOH WE SHALL SEE | | |
19
|
Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: BUSTED: Oshiomhole’s Multi-Billion Naira Mansion Exposed |
on: 20-04-2012 02:42 PM
| make una keep quiet there una wey nor know anything, makee i tell una am from EDO STATE wetin BABA OHIOMOLE don do for Benin no Governor don do am for the past 20yrs: so i advice u before u start opening ur dirty ugly mouth go to Benin and see for ur self, he don turn Benin to paradise. let me tell u something there is no politician wey nor dey eat money even in the western world, i leave in Europe for more than 10yrs now there is corruption here too but they still meet up the demands of the people and i think thats what is important. Take it or leave it OHIOMOLE is God sent to EDO STATE. | | | |