weldon babe. No be new tin na. We nigerians wey dey learn everytin wey oyinbo dey do nko??? Both dere dance, dere sex, dere dressind, dere way of eating, rapping music and every evry nko?
? Becos dis one dey dance azonto, una carry am post here as news. Mtchew