Show Posts
Pages:
[1] 2 3 4 ... 10
1  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: una president wife, top ten grammer on: 18-09-2011 05:21 PM
lwtmbh...................i respected her a lot.........lwkmh
2  Forum / The Buzz Central / Re: Semi-Nood Photo Of Popular Nigerian Actress (Anita Joseph) on: 8-05-2011 06:45 PM
Quote from: typicalman84 on  8-05-2011 06:40 PM
She is fully clothed. What is semi-Nood about this?
I can't see any semi-nudity here.
3  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: OBJ ORJI AGBANI AND KEMA IN A TRAIN LAST................. on: 30-04-2011 05:36 PM
Okay now.
4  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: No vex For me ooh. on: 30-04-2011 05:32 PM
Quote from: emejuru on 30-04-2011 05:30 PM
Undecided but pb4

Not seen b4.
5  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: we no dey carry last (Page 2) on: 30-04-2011 05:30 PM
u wan break the teeth wey u see
6  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: The mad man on: 30-04-2011 05:28 PM
Lolz okay now.
7  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: we no dey carry last on: 30-04-2011 05:26 PM
 Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin
8  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / No vex For me ooh. on: 30-04-2011 05:22 PM
An aboki was withdrawin money from d ATM. The aboki behind him said "Ha! Ha! Haaa! walie u be fool, me I don see ur password na four star(****).1st aboki: non sense na u be fool, na 1258 be my password........ℓoℓ
9  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: MAKE UN NO VEX OOH. (Page 4) on: 24-04-2011 02:59 PM
Wetin concern ocean divers wit red sea? Wetin concern police force wit white uniform? Wetin concern bicycle wit side mirror? Wetin concern albino wit black skin? Wetin concern tiger woods wit boxing? Wetin concern barca wit white jersey? We...tin concern rey mysterio wit javelin? Wetin concern waptrick wit credit card ? Wetin concern Ethiopia wit independence? Wetin concern china phone wit pinging? Wetin concern chicken wit make-up? Wetin concern okada wit reverse? Wetin concern madrid wit relegation? Wetin concern primary sch wit waec? Wetin concern art class wit physics?
10  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: MAKE UN NO VEX OOH. on: 17-04-2011 08:36 PM
Okay fnks.
11  Forum / Relationships & Romance / Re: Why do girls cheat on their boyfriends? on: 17-04-2011 06:09 PM
i like this one, poster u try.
12  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: MAKE UN NO VEX OOH. on: 17-04-2011 06:00 PM
i no follow u drag say i know be olodo u hear.
13  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: MAKE UN NO VEX OOH. on: 17-04-2011 05:51 PM
this one no be yeye ooh.
14  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Smart way to beat an officer to a speeding ticket on: 17-04-2011 02:11 PM
 Grin Grin
15  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: my work is disgusting on: 17-04-2011 02:06 PM
eta i come srry for them, e go better una hear. Grin Grin Grin Grin Grin
16  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: MAKE UN NO VEX OOH. on: 17-04-2011 02:01 PM
lol, okay now.
17  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / MAKE UN NO VEX OOH. on: 17-04-2011 12:23 PM
.LeT de fun continue.. Add urs nd comment ..#WetinConcern Arsenal with trophies?
#WetinConcern Okada with Seat belt?
#WetinConcern Agbada and Bow tie?
#WetinConcern vampire and blood tonic?
#WetinConcern deaf man with ear piece?
...#WetinConcern naija with winter?
#WetinConcern Bald head and sporting waves
18  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: This is my first joke here i pray it is not pb4. (Page 2) on: 15-04-2011 04:37 PM
if u vex i no say nofin fit happen so make i continue to dey laugh so dat u go vex wella maybe something fit happen den  Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin
19  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: This is my first joke here i pray it is not pb4. on: 15-04-2011 04:10 PM
okay ooh.
20  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: This is my first joke here i pray it is not pb4. on: 15-04-2011 03:49 PM
 Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin, my head pass ooh
Pages:
[1] 2 3 4 ... 10