Show Posts
Pages:
1 ... 6 7 8 [9]
161  Forum / The Buzz Central / Re: OFFICIAL VIDEO: NUEL KING - AFRICAN LADY (PSQUARE CLONE) on: 22-11-2012 11:29 AM
una sabi condem people for this site, make una enter studio make we see weting una fit do, i beg
162  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Boko Haram Confirms The Acquisition Of A Helicopter! on: 16-11-2012 04:54 PM
yeye people who dem want treat with their helicoptar, where dem park am, i beg  na today
163  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Gov.Oshiomhole Appoints Hon.Patrick Obahiagbon As His Chief Of Staff on: 16-11-2012 04:51 PM
ha erosion, this man go bomb the whole state with hin english,warning, warning,
164  Forum / The Buzz Central / Re: Two nabbed in Abuja for drug trafficking on: 4-11-2012 12:50 PM
where is my biafra friend, i dey expect your comment o, i hail u my guy
165  Forum / Politics / Re: Nigeria Can’t Progress Unless Igbo Man Becomes President –Orji Kalu on: 29-10-2012 03:19 PM
yeye talk...
166  Forum / The Buzz Central / Re: Shina Rambo Move Aside Listen To New Music By Tonto Dikeh on: 18-10-2012 10:09 AM
the music is not that bad as dr sid and others musician well known, we should learn to encourage not discourage, i don hear a lot of rubbish musics wey una de hail for this site, i beg free the poor girl jare, malossssssssssss
167  Forum / The Buzz Central / Re: Move Aside VIC O: Introducing Ijo Sina By Sina Rambo ft. Davido (Official Video) on: 16-10-2012 05:09 PM
good or bad, make una try una make we see
168  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Yoruba Man, 20, in court for molesting two teenage sisters on: 15-10-2012 02:25 PM
na today, to cast out emere na to beat dem with palm and broom which the guy did, if that one na molesting wetin we go call the other pastor own wey slap in front of camera, i beg free the man jo
169  Forum / The Buzz Central / Re: Audio Leak: Dr Sid And Wande Coal Argue Over D’banj on: 15-10-2012 02:11 PM
una never throw bottle, until i see blood, next pls
170  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: PARADISE?? Astronauts Discover Huge Planet Made Of Pure Diamonds! on: 14-10-2012 10:55 PM
i know say na this useless scientis go end this world with their discovery.
171  Forum / The Buzz Central / Re: Psquare Set To Sign Ghana Pop Artist, Predy X As May D Replacement on: 6-10-2012 01:05 PM
rubbishhhhhhh
172  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Nigeria’s Oil Production Ends In 41 Years – World Bank on: 6-10-2012 12:45 PM
what a great news, maybe dem go face other thing
173  Forum / The Buzz Central / Re: Official Video: ABOKI BY Ice Prince Zamani on: 3-10-2012 10:44 AM
wetin be all this rubbish, i beg make una sing better music, which one be aboki
174  Forum / The Buzz Central / Re: Hon. Patrick Obahiagbon Celebrates Nigeria's Independence Day With Big Grammar on: 3-10-2012 10:38 AM
this man, need an award for this kind big grammer, am very sure say even the british and america no go fit translate this kind english, if una observe this man very well una go see say hin trouser self die Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin
175  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: MADNESS!!! Another USA man on a shooting spree, kills four and self on: 29-09-2012 11:22 AM
if na arab, dem go say dem be terrorist, but if na westerner or christian dem go say na madness, what a life
176  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Man beats girlfriend to death in P-Harcourt on: 22-05-2012 07:48 PM
igbo or ibo na wa for una,siempre igual
177  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Bomb Shell! An Akwa Ibom MAN carried out the attack on Christians at BUK on: 22-05-2012 07:32 PM
all of una just get hatred for the muslim, but this guy na akwa ibom, the other day all of una dey yarn say yoruba,  aboki,  now una see say this is beyond relegion or ethnicks or tribe, this is just politics, thats all
178  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Breaking News: Man Arrested With Bomb In Radio House: Live On NTA on: 21-05-2012 06:44 PM
this one no be yoruba man, una dey happy the other day say ibo no be terrorist una don see say tribe no be the issue na individual with there ego,
179  Forum / The Buzz Central / Re: "If She Likes She Can Go And Marry In Heaven" - Stephanie Okereke's Ex. on: 17-05-2012 12:29 PM
Quote from: FBI_CIA on 17-05-2012 12:16 PM
Just stop by to say Hi
guy you always dey stop by, when are you going to stay by
Pages:
1 ... 6 7 8 [9]