Show Posts
Pages:
1  Forum / Politics / Re: I’ll ‘Export’ Gay Marriage Around The World – David Cameron (UK Prime Minister) on: 26-07-2013 10:57 PM
Dey be wan try 9ja before, they see say road no dey there for the gay marriage things, now dey wan try Ghana, dem no no say road no dey for any Africa again for dat kind of bullishit
2  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Grammatical Blunders Made By Mrs. Jonathan on: 25-10-2010 10:25 AM
Una wey dey talk self , most of Una mother for house no go fit address their fellow face me i face you neighbor for house talk less of the first lady way God just butter her bread way she no expect, FIRST LADY NO MIND THEM OK THAT GRAMMAR WAY YOU SPEAK NA STYLE NO BE MISTAKE Tongue      Cool
3  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Grammatical Blunders Made By Mrs. Jonathan on: 25-10-2010 10:23 AM
Una wey dey talk self , most of Una mother for house no go fit address their fellow face me i face you neighbor for house talk less of the first lady way God just butter her bread way she no expect, FIRST LADY NO MIND THEM OK THAT GRAMMAR WAY YOU SPEAK NA STYLE NO BE MISTAKE     
4  Forum / Sports / Re: Kanu slams Amodu on: 11-02-2010 04:47 AM
Well inas much as  Kanu still plays in his club he is entitle to play in any game because every body knows that it is not easy to play in a division one club in Europe were there are many players,every body knows that u do ur wonders wen they think ur gone. So Kanu men just dey arrange ur self for the up coming wold cup ok
no worry i know ur highly determined that's y u made it ur self  who want try Kanu for Nija players
Pages: