after he dupe hajia abubakar he wan go repent for juju place...the more u look,less u see churches wey plenty for 9ja.iyke go settle people u leave behind
celebration......lalalalalalala.....just ask a lagos mama....congrat alex okoroigwe....abeg make una no insult my man na my senior man ooooor i go close person account wey sabo him.