Show Posts
Pages:
1 2 3 [4] 5 6 7 ... 19
61  Forum / The Buzz Central / Re: "I don't wear a dress twice,I dash it out or auction it"-Yvonne Vixen on: 22-09-2013 08:17 AM
dress na like this one i dey see soo?who be she self?i pass with gear 1 jari
62  Forum / The Buzz Central / Re: Iyanya Says He Has No Had sex In 6 months (Page 2) on: 22-09-2013 08:14 AM
see as dem both dey do touching leg for dis interview...i sure say something happen after cus that girl her eye no clear..see interview....if i tell u now that i have not seen a girl 1 month sorry 6 months would u believe me?no answer me...girl  noo.
63  Forum / Sports / Re: Congratulations! John Mikel Obi Scores His First Premier League Goal After 6 Yrs on: 22-09-2013 07:57 AM
Quote from: Goldtime on 22-09-2013 07:24 AM
the thing wey d guy talk na true my friend,no be Drogba dey score goal like basketball dunk,mikel score him own goal after good 6 service years in Chelsea ,he no supposed open mouth to jubilate sef,instead make him buckle up to follow the improvement,I no one come jubilate again after another 12yrs mikel goal drought.Na true na some players dey celebrate Africa best player,some dey celebrate EU best,some dey anticipate competively for ballon d o r mikel dey celebrate one goal in 2190 days.i beg make una warn d guy make him stop wearing 10 for nija,Okocha no dey stay long before he find the net during his playing career .Wetin him dey celebrate ,the child wey dem born since he arrived in Chelsea don dey walk.
few people here are footballers and few people here know football tactics...some know nothing about football in all,mikel is a diffenc midfi jusst recently mour gave him the role to move front a bit to support the attackers.people can remember that anytime the have corners mikel is the last to stay behind while others go for aerial battle but this time mikel joins them.u dnt compare mikel with messi cus the have diff roles in the pitch .mikel is talented in his own way period thats why every coach that comes to chelsea plays him.they know his important in diffence.thank u.
64  Forum / The Buzz Central / Re: Check out photos of Nigerian comedians chilling with their wives! (Page 4) on: 11-09-2013 05:01 PM
poster find pastors wives post na their i go comment
65  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: OMG Funke Akindele Finally Opens Up On What Really Happened on: 2-08-2013 08:20 PM
poster dis letter too much
66  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: British Tourist 'Executed' Whilst Celebrating His 19th Birthday In Malia on: 25-07-2013 11:34 AM
thats true i was there....
67  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Strange Fish With Human Parts Causes Stir in Ibadan on: 25-07-2013 11:25 AM
the leg for be black,why the leg come be white ?good photoshop
68  Forum / Sports / Re: Four Nigerian clubs suspended for match-fixing after 79-0 win (Page 3) on: 11-07-2013 02:32 PM
where i fit see the video clip of the two matches i beg una..ratio of 1.07 per a goal.dem do fast forwarding
69  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Strange world: Woman gives birth to monkey-like baby in Kaduna (Viewer Discretion) (Page 10) on: 11-07-2013 01:41 PM
see babe leg as e big like my own and is new baby  fake news
70  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Strange world: Woman gives birth to monkey-like baby in Kaduna (Viewer Discretion) on: 11-07-2013 01:39 PM
fake news
71  Forum / Sports / Re: Breaking News - Sir Alex Ferguson quit as Manchester united Boss. on: 8-05-2013 06:44 PM
good for him ,he hate african players thru 26 yrs of his carrer at man u i can,t count 5 players  from africa that he signed..
72  Forum / Sports / Re: Breaking News - Sir Alex Ferguson quit as Manchester united Boss. on: 8-05-2013 06:34 PM
david moye go led united to championship  league under 5 years of his service.fergie retired to take over united football administrator which will not go well with jose if appointed,for now jose and moye are still on contract .fergie retired as a manager but still into football terms.well done hair dryer manager.
73  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Man Dies After Being Chained And Dragged Around By Police Van In South Africa on: 1-03-2013 11:58 PM
nawa oo...dis one na aguiyi ironsi style of killing..............
74  Forum / Sports / Re: Asaba Stadium Named After Super Eagles Coach Stephen Keshi Plus Other Goodies (Page 6) on: 17-02-2013 08:13 PM
more to come....dem deserve am...when dem no play well na we de criticise dem,now dem make naija happy dem deserve whatever even if part of abuja airport land give dem.haba...wetin be this?good or bad we must talk wetin.
75  Forum / Sports / Re: BREAKING NEWS: Stephen KESHI has Changed His Mind To Remain Super Eagles Coach (Page 4) on: 12-02-2013 06:19 PM
NFF led by My gari are the problem of Nigeria football. They are the MORONS that should be sacked or resign, these people are canker worm eating deep Nigeria football progress. Until there is a revolution in the glass house, issue and act like this will continue to unfold. Note that, we have not seen or heard the last of this, more will surely follow.
76  Forum / Sports / Re: BREAKING NEWS: Stephen KESHI has Changed His Mind To Remain Super Eagles Coach (Page 4) on: 12-02-2013 05:47 PM
una too much,una mean say all of una nobody support keshi for wetin him do?instead una go dey support thieves wey dey for table dey chop money.i bow 4 people ooo,keshi u try .all glories to u.if nobody support u i do and God dey urside jari..haba...people get liver ooo.one man bring smile 4 millions of 9ja after 20 yrs of trophyless.i no fit shout abeg.
77  Forum / Sports / Re: BREAKING NEWS: Stephen Keshi Hand In Resignation Letter, Quits Eagles Job (Page 6) on: 12-02-2013 12:41 AM
the good ,the bad and the ugly..the good we get the cup.the bad and ugly be say him keshi don comot.which way naija?
78  Forum / Sports / Re: Pictures from African Nations Cup Trophy Presentation on: 12-02-2013 12:05 AM
great...astonishing indeed,,,sunday  mba scored on a sunday.jersey number 19,19 years since naija never touch dey cup and the afcon come start on the 19,e bi like say him birthday na 19 too.make una check am 4 me abeg
79  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Benue State Pastor Pulls Out Gun On Church Accountant (Page 5) on: 5-02-2013 03:16 PM
touch not my anointed......free dat pastor abeg na him right him dey take.
80  Forum / The Buzz Central / Re: Sexy Or Ghetto? Iyanya Gets a "Tonto Dikeh"-like Tattoo On His Back (Page 3) on: 5-02-2013 01:03 AM
make una let am be,na star him be.he must to belong naa.ette carry go i dey urside
Pages:
1 2 3 [4] 5 6 7 ... 19