Show Posts
Pages:
1 [2] 3
21  Forum / The Buzz Central / Re: Tiwa Savage Signs Pepsi Endorsement Deal on: 10-05-2012 03:48 PM
I SEE YOU... LONG BABE
22  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Woman kills baby fathered by 15-year-old schoolboy on: 4-05-2012 03:37 PM
she be WERE... she neva REadi she go REDI... 15year old self dey impregnate...OGA GAN o ... THIS life... NA ! billion years dem for give am in JAIL...@olorikori@
23  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: This is why we MUST say NO to cultism..... pix on: 4-05-2012 02:42 PM
OGA o Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed
24  Forum / The Buzz Central / Re: BALLING! Wizkid Buys New Convertible Car on: 12-09-2011 05:56 PM
KEEP ON ROCKING....OYA AXE YOUR MUMMY......AWON ELEYI WON BAD GAN.......
25  Forum / The Buzz Central / Re: "I Have 57 Tattoos On My Body" - Tonto Dikeh on: 7-09-2011 04:50 PM
WETIN B UNA OWN NA SHE GET HER LIFE TO LIVE....EVEN THOUGH MAKE SHE TATTO HER P****SY NA SHE KNOW........ABEG JARE....... Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss
26  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Bomb Making Factory Found In Suleija Niger State Near Abuja. on: 7-09-2011 02:07 PM
NA WETIN WE GO HEAR B DIS D ACTION THAT WOULD BE TAKE WE WON'T HEAR ABOUT THAT AGAIN........NA HERE HE GO END...I NO THAT...... Huh? Huh? Huh? Huh? Huh?
27  Forum / The Buzz Central / Re: Photos From Nigeria Elite Model 2001, Omotola Jalade, Naeto C e.t.c on: 7-09-2011 12:19 PM
I GO DEY THERE NOW NOW NO WORRY PREPARE TABLE FOR ME........LOL
28  Forum / The Buzz Central / Re: Photo Of Omotola's Daughter - Meraiah Ekehinde on: 7-09-2011 12:09 PM
SHE NO EVEN FINE AT ALL...BUT ANYWAY I APPRECIATE HER BEAUTY...SMALL.....HER MAMA.....YELLOW SHE BLACK......OGA  O O OO  Huh? Huh? Huh?
29  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Six Passengers Die In 3rd Mainland Bridge Crash on: 7-09-2011 11:29 AM
NA GOD GO HELP US  O O O O OO  THIS MONTH OF BER BER BER'S HAS STARTED AGAIN MAYWE NOT BE AMONG  OO O O O  OO O :'( :'( :'( :'( :'( :'( :'( :'( Huh? Huh? Huh?
30  Forum / The Buzz Central / Re: Tonto Dikeh Fights Van Vicker On Movie Set on: 5-09-2011 10:05 AM
SHE NEEDS TO BE CHECKED SERIOUSLY......Y FIGHTING AND CURSING.............!!!!!!!AMUGBO!!!!!!!!**ANNOYED WITH DIKEH!!!!!!............MUMUCTRESS.....
31  Forum / The Buzz Central / Re: I am pregnant- Beyonce (In Video and Picture) on: 30-08-2011 02:17 PM
CONGRAT O O O O (IYA ABURO)..........LOL Cheesy Cheesy Cheesy
32  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Why We Had To Bomb The UN Office - Boko Haram Leader on: 28-08-2011 02:51 PM
Quote from: babyleslie on 27-08-2011 11:56 PM
I new it..Muslims, BokoHaram... hmmmm....I think dis world would hv been a better place without them..
Guy YOU DEY DO MISTAKE MUSLIMS IS NOT AS BAD AS YOU THINK THEY ARE REVENGING THE DEATH OF OSAMA AT THE WRONG PLACE THAT'S WHAT YOU NEED TO THINK OF BEFROE TALKING THEY ARE SOMETHING ELSE AND YOU ARE SAYING MUSLIMS THOSE WHO HAVE DIED OF THE BOMBING ARE THEY CHRISTIANS?Huh?? ISLAM IS A RELIGION OF PEACE...........DON'T MAKE MISTAKE....
33  Forum / The Buzz Central / Re: Tonto Dikeh Stars In Another "Porn Movie" - Striper In Love on: 15-08-2011 07:17 PM
WETIN CONCINE YOU POSTER.........AMEBO..MTCHEEW
34  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: "Thank God We're Not A Nigerians" - Ghana Boys Diss Nigeria [Music Video] on: 12-08-2011 12:57 PM
 Grin Grin Grin AHAHAHA GHANIANS OLODO THANK GOD THEY ARE NOT A NIGERIANS..BUNCH OF FOOLS NA GOD GO PUNISH UNA WITH THAT BALCK MONKEY YOU CALL YOUR PRESIDENT WEY DEY BEG ME FOR RICE AND STEW OLODOS........DIN DIN RINS.....MTCHEEW.....HE BE LIKE SAY MAKE I GIVE THEM ONE DIRTY SLAP..... Angry Angry Angry Angry Angry Angry Angry Angry Angry Angry
35  Forum / The Buzz Central / Re: Wizkid Stole Pakurumo? on: 10-08-2011 06:24 PM
Quote from: igbsam on 10-08-2011 12:14 AM
If this happen 2 be true after the whole investigations, this would spell doom for wizkid. Also learnt he stole Holla at your boy from someone. People tend to believe this because his mentor did the same thing by using rihanna's umbrella song to gain fame. His Auto tune in his songs is becoming 2 much and affecting his stage performance. A source condemned this and made reference to the way he performed on stage during the BBA finals as a flop because there was no means for him to use his Auto tune therefore resulting to him shouting all through the performance.

Na wa o! Still wondering with lips sealed.  Shocked Roll Eyes Lips Sealed

WHY UNA COME TURN TO FOOL LIKE THIS FOR NAIJA NA UNA KNOW PERSON WEY B MENTOR WEY STEAL RIHANNA SONG GET FAME YOU SELF GO STEAL DADDY SHOWKEY SONG MAKE U USE AM GET FAME UNA GO DEY TALK RUBBISH UP AND DOWN...NA WIZKID TALK SAY MAKE THE PERSON NO SING AM OUT?...ABI NA HIM MAKE AM POOR IF YOU SEE A WAY TO MAKE YOU RICH MAKE YOU TALK SAY BECOS PERSON GET AM YOU NO GO SING AM AND YOU GO HUG POVERTY TILL YOU DIE..........POSTER SELF NO GET SENSE WHO TELL AM SAY WIZKID STEAL "HOLLA AT YOUR BOY" NA UNA PALAVA B DAT THE GUY DEY MAKE HIM MONEY AND HE DON LEAVE UNA MAKE UNA DEY HUSTLE.........GET RICH OR DIE TRYING....... DIN DIN RIN.............. Angry Angry Angry Angry Angry Angry
36  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Fire razes Lagos market kill some unidentified people and destroying 120 shops. on: 4-08-2011 11:04 AM
OGA O O O O THE DECEASED WILL SURELY REST IN PEACE CAUSE AFTER FIRE COMES WATER AND FRESH AIR........IKU GBONA.........OLORUN BAWA DA OWO E DURO O O O  ................AGUDA GONE LIKE THAT....OGA  O O O O  NO MORE ATA ATI EFO..........LOL
37  Forum / The Buzz Central / Re: Rihanna Goes Naked On The Street At Traditional Bajan Festival: See Photos on: 3-08-2011 10:14 AM
HE THEY UNA BODY FOR THIS NAIJA PALS BUT ANYHOW SHA UNA TRY AND IF IT IS A NIGERIAN MUSICIAN OR CELEBRITY YOU GUYS WILL BE SAYING RUBISH WHO WANT TO QUESTION RIHANNA FOR THIS SHE HAS DONE SHE HAS HER MONEY AND HER LIFE TO LIVE.....SO NO ONE IS TO QUESTION OR ACCUSE HER FOR THAT NA THIS NAIJA UNA GO DEY SHOUT..........HE DEY UNA BODY.........WETIN UNA WON COMPARE THIS TO MERCY JOHNSON'S OWN......MAKE UNA LIVE UNA LIFE AS UNA LIKE AND STOP BRAGGING AROUND....
38  Forum / The Buzz Central / Re: Cynthia Agholor In Naked Fight With Cossy Orjiakor? on: 24-07-2011 04:35 PM
Are they mad?Huh?Huh?Huh? Shocked Shocked Shocked Huh? Huh? Huh? Huh?
39  Forum / The Buzz Central / Re: Toni Payne Moves Back Into 9ice's House After A Year Of Separation on: 24-07-2011 04:34 PM
yeah thank GOD afterall their speculations any way life your life and tell your enemies you are okay and bombing.........lol Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss
40  Forum / The Buzz Central / Re: Pastor Chris Oyakhilome Acquires Lagos Parisien hotel For N150m on: 24-07-2011 04:21 PM
OOOOOGAAA O O O O  PASTOR A MAN OF GOD BUYING A HOTEL WHEN MONEY DON TOO MUCH ANYWAY OD NO LEAVE ME TOO  O O O DO MY OWN TOO AS SOON AS POSIBLE.............LOL Huh? Huh? Huh? Huh? Huh?
Pages:
1 [2] 3