The general overseer of that school has a point, with everything that is happening in the country recently he has to protect is school from being contaminated since nobody can predict the next action of boko haram or Muslims. Heaven helps those who help themselves, besides protection is better than cure.
Pals abeg anything wey person fit do to save him head make him act fast ooo! cos the way wey Naija dey go now na only God fit intervene.
Meanwhile happy independence day in advance to everybody on Naija pals.