Show Posts
Pages:
1 ... 10 11 12 [13]
241  Forum / Politics / Re: I was offered N10m bribe – Returning Officer on: 16-04-2011 01:18 PM
"wen me dey here dey luk 4 wetin i go chop 10mn"
Bros Amuwajoye abeg wetin concern Election bribe matter n ur brokage?
Abeg tell God ur problem no be man.

If na tru the man dey talk, E make sense sha.
242  Forum / Politics / Re: NIGERIA ELECTION on: 16-04-2011 01:16 PM
Nigerians! Which wey na?
243  Forum / Politics / Re: I was offered N10m bribe – Returning Officer on: 16-04-2011 01:13 PM
"wen me dey here dey luk 4 wetin i go chop 10mn"
Bros Amuwajoye abeg wetin concern Election bribe matter n ur brokage?
Abeg tell God ur problem no be man.

If na tru the man dey talk, E make sense sha.
244  Forum / Politics / Re: Eleven Bad Decisions That Jonathan Has Made That May Go Against Him on: 16-04-2011 01:03 PM
The Poster talk like say na  propaganda, but abeg bros n sis  make we still listern to our minds n vote the right person.

After all person na dey there but na God go help Nja. Make we pray for our Country too abeg.
245  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Akwa Ibom has second highest AIDS rate in nation (Page 3) on: 14-04-2011 07:56 PM
"IN MY STATE CONDOM IS NOT JUST FOR fcuk SAKE,,PPL DEY WEAR CONDOM DEY KISS, TAKE SHOWER EVEN WEAR AM DEY SLEEPGO TO BED"
 Abeg na which STATE?
246  Forum / The Buzz Central / Re: Old Photo Of The Tuface Idibia and Plantashun boiz when they were really boiz on: 12-04-2011 11:56 AM
Indeed there is time for everything, destiny can be delayed but can never be changed.
Na God, e go surely reach everybody when our time reach.
247  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Michael Ikenna Nduanya (Nigerian) to be executed in Vietnam By Firing Squad on: 10-04-2011 11:12 PM
TRIBALISM IS NOT GOOD, WE ARE ONE NIGERIA. IGBO, YORUBA, EDO, HOUSA WE ARE ALL ONE, PLSSSSSSSSSSSSSSSSSS STOP SEGREGATION.
248  Forum / Relationships & Romance / Re: Why do 80% of men change after marriage. on: 9-04-2011 09:07 PM
Only God knows.
249  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Six Killed in Borno on: 9-04-2011 08:43 PM
Wow!!!!!!!Wow!!!y na?!!
sad news, why all this, why can't Nigeria observe a peaceful election?
Youths! make we help ourselves and think of our future cos old men don't
carry guns but they make us do and the future depends on our today.
Right leaders shouldn't fight to be elected. If u good and fit deliver pple go
vote for u no be gun somethin abeg.
250  Forum / Politics / Re: Who will win the Nigerian presidential Election 2011 (Vote Inside) on: 8-04-2011 10:05 PM
Jonathan Azikwe Ebele Goodluck for me and my folks
251  Forum / Politics / Re: BREAKING NEWS: NATIONAL ASSEMBLY ELECTION POSTPONED on: 2-04-2011 06:14 PM
Which way Nigeria? No wat? dat's a ridiculous excuss, let's be more sincere n serious pls.
Pages:
1 ... 10 11 12 [13]