Show Posts
Pages:
1 [2]
21  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Focus: Wealthy Nigerians; Pastors Spent $225 million on Private Jets on: 19-05-2011 05:09 AM
UNA OWN BETTER. YOU PEOPLE ARE DOING COMPETITION OF BUYING JET. THE POOR PEOPLE WILL KEEP PAYING TIGHT AND OFFERING
22  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Disturbing..Girl kills mother and brags about it on: 19-05-2011 05:06 AM
NIGERIA JOURNALISTS SELF DEM DEY KOLO, UNA CARRY MICROPHONE GO DEY INTERVIEW MAD GIRL. HAHAHA. DE GIRL DE RAP WELL WELL
23  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Iron Man!: Goodluck Jonathan Orders Dangote To Crash The Price Of Cement on: 19-05-2011 05:00 AM
THEY CALLED DANGOTE TO CRASH DOWN CEMENT PRICE, POOR PEOPLE WILL READ THE NEWS AND BE HAPPY. BUT THEN, THEY NO MENTION HOW MUCH IT WILL BE. MAKE EVERY BODY GO SLEEP FOR IM SHOP.  THE PRESIDENT HAS ASKED DANGOTE AND HIS GROUP TO BE SELLING CEMENT AT 500 OR 200 NAIRA PER BAG, THAT IS NEWS NOT TO CRASH DOWN. NA WA FOR UNA
24  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Speaker Bankole spent N10 Billion Bank Loan on Gbemi Saraki, Ini Edo on: 19-05-2011 04:54 AM
men, wettin una see for those ashawo we dey act films or say dem be star or gulder. Bankole, you are a big fool for using 10 billion to phyuk ini edo and whosoever. they surpose to canstrate you. all of una we dey use government money dey phyuk, God go punish una. Atikku used his own on Genevive, your own na ini edo, efcc will not do anything rather they will keep on going to cyber cafe to chase men as if nigerian problem dey for inside cyber cafe. for una wey dey go carry star marry because of the money wey dem dey get from our nonsense, irresponsible leaders, una own better. una star wife or wives go still dey leave una go dey nyansh their rich men. ewu 10 Billion phyuking Ini Edo
25  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Office Sex Wrecks Woman’s Marriage on: 27-04-2011 04:39 AM
WHY IS IT THAT ALL THE PEOPLE WHO BEARS THIS NAME Olusegun ARE EVIL MEN? U TANGLE PERSON WIFE AND U STILL WANT MONEY, GOD FOR PUNISH IDIOT.
26  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: My wife is a thief, prostitute, man tells court on: 27-04-2011 04:30 AM
THAT MAN NA MUMU, U CUT YOUR WIFE WITH ANOTHER MAN IN YOUR OWN HOUSE, SO WETTIN YOU COME DO? NOTHING. OK U DON TELL COURT SAY U CUT HER WITH TWO DIFFERENT MEN WHICH IS ASHAWO, WHY U NO TELL COURT WETTIN SHE THIEF AS YOU SAY NA THIEF . U DEY WEAK, U CATCH MAN IN YOUR HOUSE AND U NO DO ANYTHING? U DEY LIE
27  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: I was asked to impersonate & commit perjury – Tunde Bakare on: 27-04-2011 04:24 AM
FROM CHURCH TO POLITICS. NA WA FOR UNA OHH
28  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: 13 Year-Old Sex Slave Forced To Sleep With 550 Men on: 27-04-2011 04:14 AM
SINCE THE GILR HAD SEX WITH 55O PEOPLE, HER AUNTIE SHOULD BE TAKING TO KIRIKIRI PRISON AND ASK EVERY MALE PRISONER THERE TO TANGLE HER 20 TIMES WITHOUT  CONDOM NA GOD GO PUNISH HER. THAT PAIN FIT BE GHONORHEA FROM  THOSE EGBERO BOYS OR OKADA MEN. NA WA OHH. MAKE THEM TAKE HER TO BEMBELA AND GET HER SOME GONO MEDECINE BEFORE E GO TURN TO H....I....SOMETHING. V HAHAHAHA.
29  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: I was paid N1m to kill pastor, on: 27-04-2011 04:03 AM
THIS PERSON WEY DEY TALK THIS NONSENSE, WHERE IM DEY? THIS LOOK LIKE A TALES
30  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: I was paid N1m to kill pastor, on: 27-04-2011 04:02 AM
THIS PERSON WEY DEY TALK THIS NONSENSE, WHERE IM DEY? THIS LOOK LIKE A TALES
31  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Pastor rapes job seeker during vigil … Says God has answered their prayer. on: 27-04-2011 03:40 AM
THW PASTOR WAS HOLDING  YOU SO CLOSELY, U DID NOT NOTICE THAT HIS MANHOOD WAS UP, HE PLUGGED IT INTO YOU AND BOTH OF YOU ENJOYED IT, YOU LEFT AND WAITED FOR WHAT HE PROMISED YOU AND HE DID NOT DO IT AND NOW, YOU WENT TO THE POLICE. MAKE DEVIL PUNISH TWO OF YOU. WHY DEVIL GO PUNISH TWO OF YOU IS BECAUSE THE PASTOR DID IT ON THE SACRED ALTAR  OF GOD AND FOR YOU, I NEVER HERE SAY ONLY TWO PEOPLE DEY DO NIGHT VIRGIL. THE DOCTOR WEY SAY NA RAPE, ALSO TANGLE YOU. NOTHING TO DO, THE PASTOR DON TANGLE YOU IN WHAT WE CALL HOLY TANGLE AND HE POURED YOU HIS SPIRITUAL AND HLOLY MILK BUT AT THE LAST DAY, NO PASTOR FROM NAIJA GO GO HEAVEN. WE DEY TALK THE ONE WEY WE HEAR, SOMETHING MORE THAN THIS ONE DEY HAPPEN. MAY GOD HAVE MERCY
32  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Court Jails 13 Years Old Boy For Throwing Water At Obansajo's Car on: 27-04-2011 03:25 AM
THE JUDGE IS A BASTARD, AS A WOMAN, I GUESS SHE HAD NO CHILDREN. GOD WILL STRIKE HER DOWN AND SHE WILL BE TURN UPSIDE DOWN WHEN SHE DIE. ONE ABOKI THROW ABA MADE SHOE TO THE NUMBER ONE PRESIDENT AND HE AS SENT FREE AND NOW, A SMALL BOY OF 13 YEARS OLD THROW A PURE WATER TO OHAKIM TO WASH HIS HALF PAST FOUR EYES AND OBY TO WASH HIS UGLY FACE, THEY SAY IS FELONY IF CHARGED IS LIFE TERM IMPRISONMENT, NA GOD GO JUDGE UNA AND UNA OWN IMPRISONMENT GO BE FOR HELL FIRE.
Pages:
1 [2]