Quote from: malikdadon on 22-05-2011 02:19 AM
see as all dis gurls dey blow big big lie........d typ wey fit cus sunami 4 nija......since i begin by gift 4 dis gurl ehh......i spend plenty fire on top deir head......d only tin i don receive na kiss n dat tin wey we dey do....n b4 we do dat tin ehh..... i go don complain tyre 2 evrybody O....d best friends, d neighbor, her sista, her hair stylst, her mama, her best friend borbor, d aunty, d aunty husband, d gateman, d house girl e.t.c.....dem plenty o wey i go complain 2....n until dem complete .b4 she go cum consida 2 give small....no b say na evrytin O jus 1 small tin na im she go giv....i neva finish 1 round she go dey hurry me say she don tyre....n e neva reach 3min wey i start....na only hankachif na im dis gurls by giv me n na bcos say deir pastor 4 church declare gift day O .....na im mk dem remember me afta evrybody don reject dat hankachif.....see as all of cum dem dey do lik beta ppl 4 here.....my guy no beliv dem O.
lol.. not all ladies r like urs. i love shopping for my man as long as he is acting right.