ACCORDING TO SOME COMMENT I READ, SAYIN' IS OUR MENTALITY...YA DATS TRUE,,, BUT IT'S NT OUR MENTALITY,,, IS OUR CULTURE THAT MAKES US HAVE THE MENTALITY ACT...... MAY BE SHE BUYING HER BOSS THOSE BOXERS,, SHE DON'T MEAN IT THAT WAY WE SHOULD STOP JUDGING HER...... NA THE HUBBY COME WORST PASS,,,,, FOR ME NOFIN WRONG WITH THAT ABEG.....
Even if she do cheap shopping in london and so? don u know tins re expensive in london?? or u want make de poor girl go steal then una go begin publish nonsense follow her... abeg halima my girl do shop anywere u like if na open market/ bend dowm butique na ur mon kill am.... abeg make una stop to publish rubbish nor be everytin wey eye see he dey talk oversabi....
Wetin dem worry monalisa chinda sef? she wey be divorcee stil dey fight for man.y she nor go fight for her hubby...dem wan turn nollywood to smtin else....
Na waooooo, poor nurse dey suffer wetin she nor no abt... una go surprise say him go phyuk onda man wifey.. who knows wealther na thru dere him carry de AIDS..... which 1 de mumu cm put pain bodi for de nurse body...
there are so many kinds of love, it depends what u know about love but as for me , love is like a tree it grow when u allow it to grow whether out of pity or out of true feelings LOVE is LOVE, Love does not understand the pity.