I no belive sey na comment person take dey win, na fake. I am not after the money cos am far from getting it. Last night, my comment was more than 20 but to my surprise, i was given 8. THIS IS VERY POOR. na try i try una as some people dey complain, i now belive them. |