Show Posts
Pages:
1 ... 27 28 29 [30]
581  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: I Will Never Scrap The NYSC Programme - Goodluck Jonathan on: 25-05-2011 05:52 AM
passing
582  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Police Man Rapes And Impregnates 12 Years Old Girl!! on: 25-05-2011 05:49 AM
wat a stupid act, poor girl
583  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Naija We Hail O: Police in Badagary Arrest Man With 17 Human Skulls !!!!!!!!!!! on: 24-05-2011 10:02 AM
God help us your children
584  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: How much does it cost to get married? on: 24-05-2011 09:46 AM
really, but na both the man and woman dey pay for marriage
585  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Naija We Hail Oh: 2 kids found dead in mother’s freezer on: 9-05-2011 06:26 AM
so person cannot come to NAIJA again because of bad bad news na wooo
586  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Another Nigerian Player Killed In USA on: 7-05-2011 10:44 PM
make all thier soul rest in perfect peace, and make God guide we all wen dey globe
587  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Nigerian Kidnappers Now Demand For Recharge Cards on: 7-05-2011 07:34 PM
kidnappers wen una go stop all dis for naija
588  Forum / Relationships & Romance / Re: At 25, He Does Not Have Any segxwal Urge! on: 7-05-2011 07:15 PM
needs medical check up and deliverance
589  Forum / Relationships & Romance / Re: Was I Wrong in my Decision on: 7-05-2011 07:11 PM
u try five yrs, d guy na idiot. my dear just take ur time dont rush into another relastionship yet. have had an experince more dan dis before infact i for don die because of boy all in d name of love.
590  Forum / The Buzz Central / Re: Mercy Johnson In Hot Romance With Adams Oshiomole?? on: 7-05-2011 06:57 PM
i beg mercy carry go eat the money na government money take ur share, man wen nor fit stay wen nor dey keep penis for one place na deal girls go deal with dem
591  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Osama Dead At Last : Complete Season 1 - Alaba Market on: 7-05-2011 06:42 PM
naija notting una nor go fit do i hail, alaba boys oyeneku
592  Forum / Relationships & Romance / Re: Maka Why? on: 7-05-2011 06:38 PM
pls tell ur frnd to leave dat guy alone, have had an experince like dis before, he dont love her. our problem for naija mostly girls we like marriage na force to marry.
593  Forum / Politics / Re: Arsenal Prepare Surprise Move for £15m Rated Chelsea Midfielder on: 7-05-2011 06:30 PM
naija make una leave the mikel alone God don bless am pray for 4 ur own to come, u here d money
594  Forum / The Buzz Central / Re: Photos From AY Live Lagos Invasion on: 7-05-2011 06:25 PM
 well don, i miss 9ja so much
595  Forum / Relationships & Romance / Re: Ladies Would You Give Money to Your Man Constantly? on: 7-05-2011 06:13 PM
maybe she don old,
596  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Nigerian Student Wins Award In Economics Competition In U.K on: 7-05-2011 06:08 PM
thanx anu for your good work, God will increase you.
597  Forum / Relationships & Romance / Re: Nowadays, students live like couples on campus on: 7-05-2011 06:03 PM
make all schools get pastor or lawyer wen go dey join dem as couples, na woo
Pages:
1 ... 27 28 29 [30]