love ki love ni..na love you won chop..and pple wa dey talk about love when love they infront of dem na dem go run away from the love....una @men none of una go tell me sa una never break a woman heart before.....
As a matter of fact,i'm still single oo....and not even searching