Na every tin be news ? very soon una go say, wizz kid in d toilet sheatin wit Akon. or wizz kid on a tree eatin mangoes wit monkeys. abeg, if una no see wetin to post, make una post nigeria national antherm
Buaahahahahahahahahkpoi...u go use laf kill me here o.