Show Posts
Pages:
1  Forum / The Buzz Central / Re: Finally She Is Gone - Wedding Photos Of Funke Akindele and Her Husband on: 14-06-2012 04:17 PM
am happy for you o
2  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Bus driver and his conductor in custody for rape on: 30-05-2011 03:30 AM
ME? I FULL GROUND GIDIGBA CON REMAIN SEF
3  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Black couple give birth to white baby- See the Pictures on: 30-05-2011 03:29 AM
  YOU NO FIT TALK NOW BECAUSE I DON CATCH YOU
4  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Bus driver and his conductor in custody for rape on: 30-05-2011 03:23 AM
YEYE, TALK YOUR OWN MIND SEY YOU DON FALL IN........ WIT.......................Huh?Huh?Huh?Huh?Huh?Huh??
5  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Black couple give birth to white baby- See the Pictures on: 30-05-2011 03:17 AM
I KNOW NOW SE BI NA AGBOJU YOU BUILD YOUR OWN HOUSE MAGA BETTER THING SEF DEY HUNGRY YOU THIEF!!!!!!!!
6  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Bus driver and his conductor in custody for rape on: 30-05-2011 03:12 AM
I BEG BLOOD WON FLOW BUT WAIT A MINUTE WETIN MY GUN FIND REACH YOUR SIDE?? HE BE LIKE SEH NA YOU DEY USE AM PASS?WELL I DASH YOU ME I NO STINGY LIKE YOU
7  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Black couple give birth to white baby- See the Pictures on: 30-05-2011 03:07 AM
hen thank you, oshe, you no know say na this landlord pay pass for this Lagos wey i dey so?
8  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Bus driver and his conductor in custody for rape on: 30-05-2011 03:00 AM
where is my gun heh, is it a crime to breed pretty girls like us again I SAID GIVE ME MY GUN ELSE, I SHOOT YOU!
9  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Black couple give birth to white baby- See the Pictures on: 30-05-2011 02:54 AM
how you quick know you be witch? tatafo
10  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: INCREDIBLE!!! Our White Bosses Call Us "Black Monkeys" - Nigerdock Workers on: 30-05-2011 02:50 AM
wetin una sef find go there? make una find work go mit black man weh go appreciate una
 make Niger government give a standing order on this so called white irritating pigs on how to treat us else they leave us but, its a pity we dont want 2 starve
11  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: hahaha: Jonathan's N7Bn Presidential Jet Banned From Flying (Worldwide) on: 30-05-2011 02:44 AM
wel its a two way to a coin
1) whether wasteful or not its a clap on us Nigerians,
 2)  na wetin dem chop na hin belefu them lets assume i was givin 1/10th of that cash wel i for don turn over big girl now
12  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Black couple give birth to white baby- See the Pictures on: 30-05-2011 02:36 AM
make una tel him mama make she no use smile cover ram, na their landlord get the pikin i dey sure
13  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Naija We Hail Oo : Young, Tall, Handsome Lawyer Killed 4 Days After Wedding on: 30-05-2011 02:32 AM
NA wao but all i believe in is that he that kills another wit a knife shall die wit a SWORD amen
14  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Wise Or Foolish Or Stingy? on: 30-05-2011 02:25 AM
in fact the three in one man
15  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Finish this sentence, I am as dry as a - - - on: 30-05-2011 02:22 AM
na wa for una, shei, una won disvirgin my,eye  wit una comments wel sha na fish o
16  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Naija We Hail Oo: Landlord Stabs 15 Years Old Pupil With Knife on: 30-05-2011 02:17 AM
i dont know why people keep longing things? hen instead make dem cut out one of hin two dis thing wey dey below, God forgive sha wetin the boy sef really do we no no sha but, anyways, its not gotten that far
17  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Naija We hail oo: ASUU set for another indefinite strike (Page 6) on: 27-05-2011 11:54 PM
which kin thing be that
18  Forum / Relationships & Romance / Re: 10 things every man wants in a woman on: 27-05-2011 12:30 AM
ANGEL no dey Naija again abeg take what you have and breed it to your taste
19  Forum / Relationships & Romance / Re: Is double dating really bad? on: 27-05-2011 12:16 AM
 it all depends on  the original motive of the person in charge, though it not really good it breaks the heart at the end
20  Forum / The Buzz Central / Re: Wahala Dey!: Psquare Attacked And Robbed At Gun Point In Lagos (3rd Mainland) on: 27-05-2011 12:10 AM
thief sef don know sey money no dey caban again na the rich and famous house den dey go because if dey trygo poor man house na gari dey go wak
Pages: