@Damover you are crazy
wetin i do nah? how u go say i crazy?
pple wey crazy dey for hospital or get
shop 4 market. na him ask qtn n i
come answer qtn. no be bad thing nah.
teacher ask qtn cos teacher no know n
student answer qtn cos dey knw, so no
be bad thing.
abi na bad thing?
lol lol