Show Posts
Pages:
1 2 3 [4] 5 6 7 ... 21
61  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Wonder shall never end !!!! on: 17-02-2010 06:27 AM
14, happy val. wetin this hare n chicken go born after this sweet intercourse?
62  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Just2sexy on: 5-02-2010 01:11 PM
no na kolomental in drama
63  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: I Missed on: 29-01-2010 12:57 PM
phyuk i didnt miss luaghing
64  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Husband Of The Year Contest on: 28-01-2010 06:50 AM
Quote from: teeco on 27-01-2010 04:18 PM
Quote from: damover on 27-01-2010 03:56 PM
hw i go enter gutter? my name is not OKOM wey dey drink n no go sabi gutter.
e no dey do me the more u look the less u see.

ok take am easy if you no wan enter gutter
ok. i dey takew jey jey.
65  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Husband Of The Year Contest on: 27-01-2010 03:56 PM
hw i go enter gutter? my name is not OKOM wey dey drink n no go sabi gutter.
e no dey do me the more u look the less u see.
66  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: If You Are Child Of God Please Don't Watch This Pictures. on: 27-01-2010 03:14 PM
where the Amadioha dey? hope say no be mutallab u dey talk abt?
67  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: A Letter To Imam Farouk on: 27-01-2010 02:45 PM
@pretty na weace essay be this?
68  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: April fool on: 27-01-2010 02:43 PM
its really an april fool.
69  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: If You Are Child Of God Please Don't Watch This Pictures. on: 27-01-2010 02:33 PM
Quote from: teeco on 27-01-2010 02:03 PM
Quote from: damover on 27-01-2010 01:57 PM
Quote from: MrDon on 27-01-2010 12:41 PM
sure i am, but if am not, i wonder, u that posted it nko?
no, teeco is a child of chineke setan.

may Amadioha visit you this nite
lol.
Amadioha na my neighour. the man dey sell kai kai for oshodi, so i no fear kai kai man.
70  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: I Trust my Naija Police on: 27-01-2010 02:30 PM
if u r not afraid u hv to stand n let anyone even woman to knw u r who u r.
71  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: I Trust my Naija Police on: 27-01-2010 02:28 PM
Quote from: teeco on 27-01-2010 02:11 PM
Quote from: damover on 27-01-2010 01:52 PM
general teeco i hear the apo lo gy. u go go suspension ooo 4 barracks

he who answer the name GENERSL dont Ague with woman   

r u afraid of ansering the general?
72  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Husband Of The Year Contest on: 27-01-2010 02:24 PM
Quote from: teeco on 27-01-2010 02:07 PM
Quote from: damover on 27-01-2010 02:05 PM
teeco so u wan tell me say naija man no follow?

naija own go come
when? u dey fall my hands ooo
73  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Husband Of The Year Contest on: 27-01-2010 02:05 PM
teeco so u wan tell me say naija man no follow?
74  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: If You Are Child Of God Please Don't Watch This Pictures. on: 27-01-2010 01:57 PM
Quote from: MrDon on 27-01-2010 12:41 PM
sure i am, but if am not, i wonder, u that posted it nko?
no, teeco is a child of chineke setan.
75  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: I Trust my Naija Police on: 27-01-2010 01:52 PM
general teeco i hear the apo lo gy. u go go suspension ooo 4 barracks
76  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: A Letter To Imam Farouk on: 27-01-2010 01:48 PM
is this a funeral oration???
77  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: If You See Anything Dirty, It's Just Your Mind on: 27-01-2010 01:38 PM
Quote from: Kristiantus on 27-01-2010 01:04 PM
Quote from: prettyb4eva on 27-01-2010 01:02 PM
when i saw u know beta i mean u hav been there and u hav seen it too
i only saw oooo.... Grin
never bin there b4....
@kris hw can u see n never been there? u be winch???
78  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: If You See Anything Dirty, It's Just Your Mind on: 27-01-2010 01:30 PM
i only see smthn wey resemble smthn.
79  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Question Time on: 27-01-2010 01:02 PM
kennet is still hving his recess
80  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Helpful Tips to Make Life Simpler on: 27-01-2010 10:32 AM
...hmmm
Pages:
1 2 3 [4] 5 6 7 ... 21