Show Posts
Pages:
1  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Lagos Set To Host Brazil Samba on: 28-07-2010 09:07 AM
 Shocked Shocked Shocked ANOTHER STRIP SHOW
2  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Lagos Set To Host Brazil Samba on: 28-07-2010 09:05 AM
WHAT IS THE DIFFERENCE BTW THESE GIRLS AND THOSE IN STRIP CLUB HOUSE IN LAGOS?Huh?Huh?Huh?Huh?Huh?Huh? LET US STOP BEING HIPOCRATES
3  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: FG protests BBC documentary on Lagos on: 26-04-2010 08:18 AM
 Meeeeeen!!!!!!!!!! I dont believe that there is a country without her own shanties right. Let our own media houses countinue to flash all the shanties  in London too.  Meeen an eye for an eye. Not untill we start that  London will not stop the shit. Hey Omonaija in London/UK can U hear me  For me I love my Naija jooo
4  Forum / Relationships & Romance / Re: why do girls close their eyes while kissing on: 23-12-2009 09:24 AM
Mennnnnnnnnnnnnnn una own too much Na babzzzzzz fit answer dis but una no go allow dem I beg gif dem d shance jooo
5  Forum / Relationships & Romance / Re: A man castrates himself ! Reason ? To prevent him from Cheating on his wife on: 22-12-2009 08:37 AM
dem follow am from him papa home
6  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Nigerian woman murdered wealthy British husband because of money on: 9-11-2009 07:50 AM
wen dem married dem tell us? How de man know say na naija ? who be her papa ? From what state? I beg make una no dey spoil my country De one wey do good u no report am After all  babes from other country dey do worse things. Let oyinbo come to Waffi come carrybetter Naija (original)
7  Forum / Relationships & Romance / Re: Dubai Romance!!! on: 23-10-2009 12:32 PM
omo, shine ur ei , en wash. awuff de run belle o if i be ur person i go swell 'ayelala' for de woman
8  Forum / Sports / Re: Age scandal rocks Eaglets’ camp - As players fail MIR test on: 4-08-2009 07:45 AM
Fellow countrymen  na weapon wey u get na im yu go take fight war o  No be catarport David take win Goliath  Bible no tell us wether na ordinary eye catarport o
9  Forum / Relationships & Romance / Re: A man marrying a woman of older age on: 13-08-2008 10:35 AM
well a man can marry an older woman if the age differnce is not too  high.What's matter na LOVE. But me no fit do am o
Pages: