He is accused of laundering 6.5 Billion by the EFCC. Timi Alaibe committee said 600 Billion could not be accounted for during Silva's 5 year reign. In Nigeria when it rains it surely pours.
Person wey get Dog na him get the right to name or rename the Dog. How manage some lice wey dey for the Dog body say dem no want make them change d name.If dem no like the new name make dem kuku leave d school jeje.