see their faces like malu, re u sure they are not among Boko Haram group "Ode" one day monkey go go market and e no go return ,even woman is among them. Tufiakwa gi
are u sure dis is not the group of boko haram as you said....pls do u live in kano becos i need to see dis pepl
mj carry go nothing dey happen....i dey your side...this world na free world,were u can do what ever dat please your heart..me i still dey wait for my own invitation letter...pls what God has join together let no man put hand or eyes, becos every hands will be paralys and there eyes will be blind...best wishers mercy johnson
live jai abeg....so dat dem go join devil for the real business..........there are disgrace to der families and nigeria as a nation..send dem to evil forest..greedy people....na waaaaaaaa ooooooooo but women dey fellow for dis kidnapped.....this is the crew of anti christ...be careful :'( :'( :'(
YOU DONT HAVE TO REACT FOR ANY REASON BECAUSE YOU HAVE OVERSTAYED YOUR WELCOME BUT I ADVERB IN IGBO LANGUAGE SAYS ACHUKATA ONYE AKAYA DI OCHA ACHUYEYA NA UWA OMA......ALL YOU HAVE TO DO IS TO PUT YOU TRUST IN GOD AND BELIEVE IN HIM WHAT GOES UP MUST SURELY COME DOWN GOD BLESS YOU.
The end time as come Senegalise people set churches fire.. injuring some people..election is on the way...what will happen next? what do you think nigerians should do now?